New Cat by Shallipopi
New Cat by Shallipopi

New Cat

Shallipopi

Download "New Cat"

New Cat by Shallipopi

Release Date
Thu Apr 11 2024
Performed by
Shallipopi
Produced by
Producer X (NGA)
Writed by

New Cat Lyrics

[Intro]
Clear road no go dey
Na your presido dey come
They call me Shallipopi
Say, say, say
(Yo, X, Gi—)

[Pre-Chorus]
You dey observe level wey dey sup (Eh)
Old taker don take again, say (Confirm)
Day don still break again (Say)
Movement just dey start again (Clear)
Monkey catch banana no mean say e go dance for long (No go dey)
New cat in the building, I just dey come on board (Ehn)

[Chorus]
I dey on board no mean say I no go last for long (Wahala)
I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (Wahala, say)
I dey on board, me sef go last for long
I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (Clear)

[Verse]
Did I mention (Eh) that you keep on calling me?
Focus, nothing even dey funny me (No go dey)
Dem dey worry me (Say), can't afford me (Eh)
Now suddenly they dey attack only me, wait (Confirm)
Pay me now, you no go see my tip in
Now she putting my dick for her pimpim (Clear)
You know the drilling, you know the feeling (Eh)
Wetin man go do? Girl no fit kill me

[Pre-Chorus]
You dey observe level wey dey sup (Eh)
Old taker don take again, say (Confirm)
Day don still break again (Clear)
Movement just dey start again
Monkey catch banana no mean say e go dance for long (No go dey)
New cat in the building, I just dey come on board (Wahala)

[Chorus]
I dey on board no mean say I no go last for long (Say, say)
I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (Say, say, say)
I dey on board, me sef go last for long (Ehn)
I forgot to mention (No go dey) that my medulla oblongata just dey tension (Wahala)

[Outro]
Yo, X
Gi—
Gi—, giddem

New Cat Q&A

Who wrote New Cat's ?

New Cat was written by .

Who produced New Cat's ?

New Cat was produced by Producer X (NGA).

When did Shallipopi release New Cat?

Shallipopi released New Cat on Thu Apr 11 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com