Never Stop by Barry Jhay (Ft. Blvk H3ro)
Never Stop by Barry Jhay (Ft. Blvk H3ro)

Never Stop

Barry Jhay & Blvk H3ro

Download "Never Stop"

Never Stop by Barry Jhay (Ft. Blvk H3ro)

Release Date
Thu Apr 10 2025
Performed by
Barry JhayBlvk H3ro
Produced by
Dibstunez
Writed by
Barry Jhay

Never Stop Lyrics

[Intro]
[?]

[Chorus: Barry Jhay]
Say (Yo Dibs)
I wanna look at everything and never stop praying (Never stop praying)
Live my life and do what makes me happy (What makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win
Nobody bigger than the God who made me
I know this

[Verse 1: Barry Jhay]
Life na journey, no be anybody papa property
Wealth is the only medicine to poverty
Some dey use too much spoil opportunity
No be everybody wey rich go university
I no say make you read o, no comot for settings
Tulẹ, who like poverty?
Indomie no be the same thing like spaghetti
Oni posi gan gbadura k'èèyàn ku si
[?] like they know all
No matter wetin you know, you no fit know pass God
No do pass yourself, make you no go fall
Even if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall o
They go call you, you no go pick up o
Life self e no dey for life, e no dey for himself o
No be swear, na true talk o
Man self no need to too talk o

[Chorus: Barry Jhay]
I wanna look at everything and never stop praying (Never stop praying)
Live my life and do what makes me happy (What makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (No hate no beef, ooh)
Nobody bigger than the God who made me
I know this

[Post-Chorus: Barry Jhay]
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Ẹmi ti mo ni stamina
Stamina, zamina, zamina, ye o

[Verse 2: Blvk H3ro]
Eyes make it up, mi say a prayer to the life, no give up, ay
Say mi eyes open up, so make you see a bright horizon
No giving up, mi keep finer
No hate, no beef, every day I'm tune to the frequencies
Nobody cannot stop what's meant for me
Nobody can't control mi destiny
Find good soil, oi, every single night I toil
Life never easy for the island boy, oi
Bad energy I try destroy, all my works, say they want to fall
See, all my plans, dem dey try to spoil
But Jah-Jah make I, we all know, we are the voice
Ain't no way that they could break my strong, oi

[Chorus: Blvk H3ro, Barry Jhay & Both]
I wake up every day, I never ever stop praying
Ay, live my life and do what makes me happy (Happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (No hate no beef, oh)
Nobody bigger than the God who made me
I know this

[Outro: Barry Jhay]
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbó zamina (Yo Dibs)
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbó zamina
Ẹmi ti mo ni stamina
Stamina, zamina, zamina, ye o

Never Stop Q&A

Who wrote Never Stop's ?

Never Stop was written by Barry Jhay.

Who produced Never Stop's ?

Never Stop was produced by Dibstunez.

When did Barry Jhay release Never Stop?

Barry Jhay released Never Stop on Thu Apr 10 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com