Narcos by Laycon (Ft. Yusuf Kan Bai)
Narcos by Laycon (Ft. Yusuf Kan Bai)

Narcos

Laycon & Yusuf Kan Bai * Track #5 On Who Is Laycon

Download "Narcos"

Narcos by Laycon (Ft. Yusuf Kan Bai)

Release Date
Thu Apr 02 2020
Performed by
LayconYusuf Kan Bai
Produced by
Tytanium
Writed by
Yusuf Kan Bai & Laycon
About

Taken off Laycon’s latest EP, “Who Is Laycon?”, talented artiste, Laycon drives out a new dope single titled, “Narcos” Featuring YusufKanbai.

“Narcos” is the track 6 off the 8 tracks consisted extended play.

Laycon - Narcos Ft. YusufKanbai (Mp3 Download)


Xclusiveloaded

Taken off BBNaija5 hous...

Read more ⇣

Narcos Lyrics

Hey
It’s Conny sir
Yusuf re Baba o

If you no go love me lemme know
So fun mi, lemme know uh
Shey you see me on stage for the show oo
A shutdown is a shutdown
I perform finish, Uhn
Girls won fe telemi lole ooo
Omo pupa, Omo Dudu, gbogbo won
I perform finish
Boys dem Dey throw me twale

Chorus: YusufKanBai
Caliente
That’s what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o

Rap 1: Laycon
See me I’m known as the Big bad Wolf
Every song dope, call me don Pablo
Si patron
In Havana the underground blows
Every one know say I always get flows
Over floating

See I no Dey really blow my trumpet
Na judgement day cruise, girls Dey blow my trumpet
I dey pepper with the goals call me hot shot
They connecting with the lines Shey na hotspot

I don’t connect with any kind, only airdrop
All I do is win see na only girls I don lost
But the way e be sha, your senorita
When she my moves, her body lose like my temper

Chorus: YusufKanBai
Caliente
That’s what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o

Rap 2: Laycon
Every where Dey buzz when I step on stage
Price tag is heavy go and check the rate
They say I make it look Eazy E with every bar
But I swear every bar is a heavy bar

Make I let them ladies chop work
Time is money and I no Dey stop watch
Now they see the boy they wanna come forth
Leemao, now they wanna Narcos

YusufKanBai:
When you see me with the crew
You don’t know what to do
And you wan famz and e too sure for me
Baby you know what to do
When I pull up with the crew
And you wan chill and you too Dey forming

Say we Dope like Pablo
Pablooo pablo
Na why dem wan Narcos
Narcos narcos

Chorus: YusufKanBai
Caliente
That’s what they call me in the area oo
Cause I don tey
This what they know me for in the area oo

Amarachi Oya go down for me
Busayo Oya go down for me
You know say otalenu gan o
You know say opolipopo lipolipopo o

Narcos Q&A

Who wrote Narcos's ?

Narcos was written by Yusuf Kan Bai & Laycon.

Who produced Narcos's ?

Narcos was produced by Tytanium.

When did Laycon release Narcos?

Laycon released Narcos on Thu Apr 02 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com