“Na So” is the street-certified banger by Shallipopi, also known as the Pluto Presido, and this teaser captures the raw energy that made the track a viral anthem. Packed with catchy refrains like “Na so!” and lyrics in English, Pidgin, and Bini, this teaser blends street culture, swagger, and Shalli...
[Intro]
Shalli-fucking-popi, the President
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Seh, seh, seh, seh (Way)
Yo X (Way)
Na so (Na so)
Na so (Na so)
Na so (Na so, na so)
Na so (Na so-so-li-so-so)
Na so (Oni izozo, na-so-so)
Na so (Way)
Na so (Seh), na so
Gi- (Way)
[Pre-Chorus]
Way
Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (Confirm)
I get too many many, too many many bills on my neck (Way), make dem let man breathe (No go dey)
No be today we come (Ehn?)
E no get hot conversation wey we never gist (Say?)
If you no like Shalli', you dey miss (Clear road)
Verified Plutocanabis (Wahala)
Turn well, let me give you from the back, babe
Na so I go slap you from the back like a plank, babe (Ehn?)
To avoid Plan B, plan well for Plan A (Way)
If you no dey whine your back like a ogbanje (Ehn?)
You know your body park well like lorry, sexy GH girl looking foreign (Confirm)
I dey scarce so they looking for me, na me dey totori their body (Wahala)
[Chorus]
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)

Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh, confirm)

[Verse]
Wait, oya no stress like baba Wizzy, oh
Nobody wey fit touch my steeze, you know (Confirm)
Wey, in life, only easy for Mr. Eazi o
Life is only sweet when you the things me know
Say na me them dey play for radio
Na real life, say e no be story o (Ehn?)
No be Juliet, I no be Romeo
Hello baby ogbomo meji o
Say, who dey manya, say (Ehn?)
Who dey manya, na who dey manya say (No go dey)
Who dey manya, say
Who dey manya, na who dey manya say (No go dey, wahala)
Say, who dey manya, say
Who dey manya, na who dey manya say (Confirm)
Who dey manya (Way), say
Who dey manya, na who dey manya say (Wahala)
[Refrain]
Na so (Na so)
Na so (Na so)
Na so (Na so, na so)
Na so (Na so-so-li-so-so)
Na so (Oni izozo, na so-so)
Na so (Oni e tell am say na so)
Na so (Oni e sera say na so)
Na so (Na we dey manya say na so)
[Pre-Chorus]
Way (Seh)
Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (Confirm)
I get too many many, too many many bills on my neck (Way), make dem let man breathe (No go dey)
No be today we come (Ehn?)
E no get hot conversation wey we never gist (Say?)
If you no like Shalli', you dey miss (Clear road)
Verified Plutocanabis (Wahala)
Turn well, let me give you from the back, babe
Na so I go slap your back like a plank babe (Ehn?)
To avoid Plan B, plan well for Plan A (Way)
If you no dey whine your back like a ogbanje
You know your body park well like lorry, sexy GH girl looking foreign (Confirm)
I dey scarce so they looking for me, na me dey totori their body (Wahala)
[Chorus]
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh, confirm)
Na me dey totori their body (Seh, seh, seh, seh)
[Outro]
Yo X!
Gi—, Gi—, Giddem
Na So was written by Shallipopi.
Na So was produced by Producer X (NGA).
Shallipopi released Na So on Fri Sep 05 2025.