My Level by Shatta Wale
My Level by Shatta Wale

My Level

Shatta Wale

Download "My Level"

My Level by Shatta Wale

Release Date
Sun Sep 09 2018
Performed by
Shatta Wale
Produced by
Paq
Writed by
Shatta Wale
About

The King of African Dancehall has dropped this tune to let haters and critics know that it’s been a long journey to the top, and he knows how high he is in the Ghana Music industry.
And if anyone of them wants to block his way up, to get his wealth to support his Mama, it’s gonna be a brawl.
#SM4LyF

My Level Lyrics

[Intro:]
My level ey
My level ey

[Verse 1:]
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo

[Chorus:]
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

[Verse 2:]
The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
Adey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo

[Chorus:]
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

[Verse 1:]
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo

My Level Q&A

Who wrote My Level's ?

My Level was written by Shatta Wale.

Who produced My Level's ?

My Level was produced by Paq.

When did Shatta Wale release My Level?

Shatta Wale released My Level on Sun Sep 09 2018.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com