My oga please understand
This one no be small mata
See the way Janet dey look me
Dis one don dey pass my hand
See she like to roll her waist
See she just dey pour the signal
Madam I no want your waist..oh na!
You say you love me
Me no come love you back
You sey you need me
Me no come need you back
She say she ain't letting go
Why you no way leave me so?
Oh Lord!
She wan kill me with her make up
She wan test if I go wake up
She wan kill me wit her make up
Oh lord oh Lord
Anoda day anoda angle
Everyday na different tactic
Sey my woman no be problem o
She go solve am like mathematics
Dis one don dey pass be careful o eh!
Dis one don dey pass be careful o eh!
You say you love me
Me no come love you back
You sey you need me
Me no come need you back
She say she ain't letting go
Why you no way leave me so?
Oh Lord!
She wan kill me with her make up
She wan test if I go wake up
She wan kill me wit her make up
Oh lord oh Lord
(INSTRUMENTAL BRIDGE)
She wan kill me with her make up
She wan test if I go wake up
She wan kill me wit her make up
Oh lord oh Lord
Mrs. Somebody was written by Cheso.
Mrs. Somebody was produced by Cheso.
Cheso released Mrs. Somebody on Sun Jul 23 2017.