More Glory by Shatta Wale
More Glory by Shatta Wale

More Glory

Shatta Wale

Download "More Glory"

More Glory by Shatta Wale

Release Date
Sat Aug 12 2017
Performed by
Shatta Wale
Produced by
Writed by
Shatta Wale
About

Shatta Wale, the Dancehall King of Africa with this Dancehall banger is counting his blessings since his second coming in the Ghana Music Industry.
Ghanaian artistes are not used to earning a lot through music hence Shatta Wale broken that trend and is soaring both musically and financially

More Glory Lyrics

Intro:
DJ Hobby
The realm wey i blow!

Verse 1:
I no go talk am again
Don't say pardon me
Don't tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m'appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don't worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh

Chorus:
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
More Glory, More Glory
Baba God, bless me
More glory

Verse 2:
See Adey buy more properties
Properties I get more copies
Tomor Stephen Appiah m'atwabo tactics
Dem see my brain but i get tortoise
Kofi Boat know seh i love parties
Adey control all of the masses
Unnu'a for listen chale when i'm talking
You can't stand for my face
Chale watch it

Chorus:
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory

Repeat Verse 1:
I no go talk am again
Don't say pardon me
Don't tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m'appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don't worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh

Chorus:
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory

More Glory Q&A

Who wrote More Glory's ?

More Glory was written by Shatta Wale.

Who produced More Glory's ?

More Glory was produced by .

When did Shatta Wale release More Glory?

Shatta Wale released More Glory on Sat Aug 12 2017.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com