A heavyweight collaboration of continental titans. South African Amapiano king DJ Maphorisa links up with Nigerian Afrobeats powerhouses DJ Tunez and Wizkid, alongside Mavo, for “Money Constant.” This track is a sophisticated, mid-tempo fusion of groovy Amapiano log drums and silky-smooth Afrobeats...
[Intro: Mavo]
Ogbafia, big Wiz, K-way, kilobizzy
This is not child's play o
Jembe, jembe
If you hold your backy, spark am
You no fit dey hold my weed (Spark am, kilo)
Ogbafia, shey you no dey see my suit? (Ogbafia)
Jidenna no fit do pass Kilogbede (I'm a mafia)
K-way, ogbafia, Big Wiz, kilo
No more way for poor people, yeah yeah, kilolo
[Verse 1: Mavo]
Sexy girls for my city (Lagos), Lagos (Ọmọ to ṣan)
They don't know we get the status
Money talk, I shut up (They don't know we get the status)
No dey talk too much again, 'gain
Easy, life is easy, kilobizzy
Ogbafia (Ogbafia), Wizzy, ogbafia
They no fear, comot am for mind
I dey lie, e dey my mind, the money dey my mind
The money wey you dey owe me, you go pay me, today
Make you no go jonz me, ogbafia dey my side
Men mount, Maphorisa, anytime you see my money, pull am closer, kilo
If you owe me my money, you go pay me my money o
If the money no go complete (If the money no go complete)
Show my colour (Show my colour)
On my Instablog, on my sisi eko (K-way)
When she pull up, we go jembe (We go jembe)
When she pull up, we go dance
Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby
When she pull up, we go jembe
When she pull up, we go dance
Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (Kilogbede)
You know me, I want something for you (Kilogbede want something, from from)
No dey jembe me o, ayy
No dey jembe me o, baby, K-way (Let's get it)
[Chorus: Mavo]
Sare wa gba (Ko le bami wa o)
Fast, fast (Fast, fast)
The money constant (The money constant, ko le bami wa wa)
Fast, fast (Fast, fast)
Sare wa gba (Ko le bami wa o)
Fast, fast (Fast, fast)
Know the money constant (Know the money con—)
[Verse 2: Wizkid]
Kẹsẹ, Maphorisa go kẹsẹ
Wizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹ
Spend the money like it's nothing, ṣo fe gba femi body
Oya, baby, gbedu, make we jembe
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye-ye
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye-ye
Backy dey, Wizzy dey
The girl dem dey, ọmọ , plenty dey (Dey, dey)
Money dey, Prada dey, no come take am play o (Play, play)
Wizzy dey, backy dey, Maphorisa dey o, dey, dey
Mami dey, DJ Tunez self, e don dey, dey, dey o
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye-ye
Ye- ye, ye-ye, ye-ye, take am
[Interlude: Wizkid]
Mo ma lo koba mi
And you know the money coming constantly
Baby, ṣo gbó mi?
And you know the money coming constantly
And I focus, and I do love
Get the kele wey go chop me
Oya, jo mo sare wa gba
You don see am, gb'eni wa
[Verse 3: Wizkid]
Sare wa gba (Uh, huh), ogbafia o
Gb'eni wa, make the money constant (Money don dey con—)
Sare wa (Uh, huh), ogbafia o (Ogbafia o)
Gb'eni wa (Gb'eni wa), make the money constant (Yeah, the money constant o)
[Outro: Wizkid]
Make the money constant, money don dey con—
Money don dey con', ogbafia o
Make the money constant, money con—
Make the money constant, money don dey con—
Money don dey con—, ogbafia o
Make the money constant, money con—
MONEY CONSTANT was written by DJ Maphorisa & DJ TUNEZ & Wizkid.
MONEY CONSTANT was produced by DJ TUNEZ & DJ Maphorisa.
DJ TUNEZ released MONEY CONSTANT on Fri Oct 24 2025.