MIDF (Na Money I Dey Find) by Victor AD
MIDF (Na Money I Dey Find) by Victor AD

MIDF (Na Money I Dey Find)

Victor-ad

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "MIDF (Na Money I Dey Find)"

MIDF (Na Money I Dey Find) by Victor AD

Release Date
Thu Sep 21 2023
Performed by
Victor-ad
Produced by
Kulboy
Writed by

MIDF (Na Money I Dey Find) Lyrics

No fit envy person
Wey no know God
E be like e soldier
Wey no hold gun
I pray to Jehovah
As I dey labour
Na money I dey find oh
Lordy bless e my family
And my neighbors (abegi bless us oh)
I know sometimes
We too dey mess up
But we pray for your mercy
And your favor
Na money we dey find oh
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guidе o
Jesu Christi Oba Mimo
Person wey no gеt helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
You see this e hustle
No get days off
Once you don land
You no fit take off
Na baba God be pilot
Na him dey take off
Na money I Dey find o
We go work and e work
We no go give up (no go give up o)
I never see wetin wan break us
Till we get e d dough
And Lambo urus
Na money we Dey find o
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo

MIDF (Na Money I Dey Find) Q&A

Who produced MIDF (Na Money I Dey Find)'s ?

MIDF (Na Money I Dey Find) was produced by Kulboy.

When did Victor-ad release MIDF (Na Money I Dey Find)?

Victor-ad released MIDF (Na Money I Dey Find) on Thu Sep 21 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com