Masta Jam

Nu-baby

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Masta Jam"

Masta Jam by Nú Baby

Release Date
Thu Nov 25 2021
Performed by
Nu-baby
Produced by
Godomarr
Writed by

Masta Jam Lyrics

Over sabi dey kill person
I no dey lie
I hope you dey learn lesson
So Bobo shine your eye
Mo Jaiye till 6:30
Because I know my time
I hope you go learn lesson
Over sabi dey kill person

Ko to ye won o
Mo rin tan o
E si ma riran wo
E si ma se'danwo
Ko to ye wan o ye
Mo salo o
E si ma riran wo
E si fe se'danwo

La La illai
I talk am like that, i tell you my mind
La La illai
And if i dey lie, you cut my eye
La La illai
I tell you my mind, i tell you my mind
I know what i like

Won se'danwo
Mo tin na'wo
Won se loading
What i don't do
No be zobo
Thought i told you
Wan ja lingo, ni toronto
Ni taraba, wan ja wire
Masta masta, give dem lamba
Ask about me, askamanya

Ko to ye won o
Mo rin tan o
E si ma riran wo
E si ma se'danwo
Ko to ye wan o ye
Mo salo o
E si ma riran wo
E si fe se'danwo

La La illai
I talk am like that, i tell you my mind
La La illai
And if i dey lie, you cut my eye
La La illai
I tell you my mind, i tell you my mind
I know what i like

Wololo wololo wololo...

Masta Jam Q&A

Who produced Masta Jam's ?

Masta Jam was produced by Godomarr.

When did Nu-baby release Masta Jam?

Nu-baby released Masta Jam on Thu Nov 25 2021.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com