Mary Christmas by Nexto
Mary Christmas by Nexto

Mary Christmas

Nexto * Track #1 On Nexto Claus

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Mary Christmas"

Mary Christmas by Nexto

Release Date
Mon Dec 19 2022
Performed by
Nexto
Produced by
Nexto Efughi
Writed by
Efughi Ernest Chinonso

Mary Christmas Lyrics

Everyday no be Christmas
(Baby follow me o)
Let’s run away to Egyptians
(Baby call on me o)
Mary, Olufemi
I’m your Joseph, Love you dearly
Waiting for you till u gimme chance
(Wetin color ni o)

Mary carry belle
It confused the Devil
Mary carry belle
Mary born Yesu
Mary boy child Jesus Christ
Jesus Christ, Jesus Christ
Mary boy child Jesus Christ
Keresimesi
Mary carry belle
It confused the Devil
Mary carry belle
Bodyguard Josefu
Mary boy child Jesus Christ
Jesus Christ, Jesus Christ
Mary boy child, Jesus Christ
Keresimesi

I’ll bе your vuvuzella when nobody dey
I’ll bе your umbrella for the rainy day
Everyday together Is a Holiday
(Baby call on me oh)
Moti ya Weyrey I go enter main road
E no go over, girl we no be Range Ro’
The only Cupid wey dey shoot Rainbow
(Show your color oh)

Mary carry belle
It confused the Devil
Mary carry belle
Mary born Yesu
Mary boy child Jesus Christ
Jesus Christ, Jesus Christ
Mary’s boy child Jesus Christ
Keresimesi

Keresimesi ti de
Every time I see your face
Keresimesi ti de
Eledumare lo yan wa Papi
Baby girl I got you
Oun to ba wu won ni ko so
Mary girl I got you
Pemiloruko, ko Fami ni run gbon
(Show misconduct oh)

Mary carry belle
It confused the Devil
Mary carry belle
Mary born Yesu
Mary boy child Jesus Christ
Jesus Christ, Jesus Christ
Mary boy child Jesus Christ
Keresimesi

You’re my Christmas
That’s why I love you
Nexto

Mary Christmas Q&A

Who wrote Mary Christmas's ?

Mary Christmas was written by Efughi Ernest Chinonso.

Who produced Mary Christmas's ?

Mary Christmas was produced by Nexto Efughi.

When did Nexto release Mary Christmas?

Nexto released Mary Christmas on Mon Dec 19 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com