Marry by Khaid (Ft. Shallipopi)
Marry by Khaid (Ft. Shallipopi)

Marry

Khaid & Shallipopi

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Marry"

Marry by Khaid (Ft. Shallipopi)

Release Date
Fri Dec 22 2023
Performed by
KhaidShallipopi
Produced by
Fakorede Oluwatobiloba Paul
Writed by
About

Exciting new music from Nigerian sensation Khaid, who is signed to Neville Records, is a smash hit single titled "Marry."

In addition, the outstanding album that was stated before showcases the consistent musical talents of Shallipopi, a very capable Nigerian musician.



Khaid - When Will You Mar...

Read more ⇣

Marry Lyrics

Sig!
Sig sig sig sig
Dem call me Shallipopi
Who dey check and balance am
Signal!!

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry Phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow Jazzy o
She carry zaddy
With seven Alhaji o
With seven Alhaji o
When will you marry my girl make we go faaji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

But your belle don big pass you
You say you get 2 sugar daddies
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something
If I just enter lasu
Spend all my money on top shawtties
Orobo lepa
Gawu ooo
Orobo lepa
Gawu ooo

Normally
I dey on soft
Me and my baby
We dey on top
Knock knock knock
Who’s at the door
Pop my Rose
As the bottle dey pour on the floor
I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you leave me
I might go with you sister
Be my Mrs
I be your Mr
Astalavista
It’s nice to meet ya, meet ya
Too much vibe
Then I switch am
Can you be my baby for instance
Follow you no matter the distance
You bad you bad
Pull your pant
Make I shift am

See as you give me ginger
Dey make me shiver
When I no get shisha
Come be my wrisler

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chook your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Timi Jay on the track...

Marry Q&A

Who wrote Marry's ?

Marry was written by .

Who produced Marry's ?

Marry was produced by Fakorede Oluwatobiloba Paul.

When did Khaid release Marry?

Khaid released Marry on Fri Dec 22 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com