Mama by Tekno (Ft. Wizkid)
Mama by Tekno (Ft. Wizkid)

Mama

Tekno & Wizkid

Download "Mama"

Mama by Tekno (Ft. Wizkid)

Release Date
Sun Nov 12 2017
Performed by
TeknoWizkid
Produced by
Spotless
Writed by
Tekno & Wizkid
About

The talented Made Men Music Group artiste, Tekno has finally dropped the much-anticipated smash hit single titled “Mama”. produced by Spotless

Mama Lyrics

[Hook]
I no get money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My tori go inspire you
But e no mean say
Say you no go hustle
Say you no go struggle oh

[Chorus]
Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
Alhaji Tekno
Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
Say You go fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
We no dey shit for public toilet oh ah, we no dey clean yansh oh

[Verse 1 – Wizkid]
I swear say for ojuelegba, I swear say them know my story
Then when i dey for zanga, swear say them know my story
Nobody send when I sabi Banky W, but right now say na starboy starboy
Now girls move, ting-a-ling-a-ling
God bless me I bless mama pocket
Right now I don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
I don’t need to blow my trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
Them be plug but na we be the socket pa ra ra pa ra ra ra ra
Money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am clean nyash ra ra pa ra ra ra ra

[Hook]
I no get money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My tori go inspire you
But e no mean say
Say you no go hustle
Say you no go struggle oh

[Chorus]
Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
Alhaji Tekno
Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
We no dey shit for public toilet oh ah, we no dey look face oh

[Verse 2 – Tekno]
Day by day so we hustle, so we hustle
December to december oh yeah yeah
Na so we struggle, oh my God
Day by day, so we dey hope and pray
So we hustle, so we hustle oh
But If you work hard, if you work hard oh
Everything don good, everything don good
Money no dey when I enter Lagos
Na my dream and my hustle and i dey serious

[Outro]
My tori go inspire you
But e one no mean say
Say you no go hustle
Say Right now i don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
Money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am clean nyash oh

Mama Q&A

Who wrote Mama's ?

Mama was written by Tekno & Wizkid.

Who produced Mama's ?

Mama was produced by Spotless.

When did Tekno release Mama?

Tekno released Mama on Sun Nov 12 2017.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com