Malonogede by Timaya (Ft. Terry G)
Malonogede by Timaya (Ft. Terry G)

Malonogede

Timaya & Terry G * Track #2 On Upgrade

Malonogede Lyrics

[Intro]
Young D
Terry G are you ready

[Verse 1: Timaya]
Won fe pami, but oluwa wa
Won fe pa'na, hun, ina wa
You can't bring me down now
No matter how you try o
You can't make me frown o
I can never go down o

[Chorus: Timaya]
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh, oh, weh
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh, oh, weh
Malonogedede, gedede, gedege, gеdege, gedеge
Oh, weh, oh, weh
Kilogedede, kilogedede, kilogedede
Oh, weh, chai

[Verse 2: Timaya]
See every time I keep struggling
They want make I die o
They wan control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make I die o
Everyday I dey go up, up
My brother I no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And I get authority
Over principality
Oh, Lord, come down
And manifest your power
Oh, Lord, come down
And manifest your power
I say, "Malonogedede, malonogedede, malonogedede"
Oh, weh
Irinogedede, irinogedede, irinogedede
Oh, weh
Ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino
Oh, weh
Inogede, eh
See the girls dem dey dance gedede, eh
For your house you they hear gedede, eh
See some of them they dance gedede, eh
And my music just gedede, eh
My mama dey dance gedede, eh
See the children dey dance gedede, eh
See the boys and girls dance gedede, eh
See, hmm

[Verse 3: Terry G]
Won fe pami na, ino wa
Won fe semi lese o, eruku wa, Ice
Omo yen yaka sibe eh, won fe semi lese, eh
The way she dey whine am go low, eh, eh
They make man lose up him mind, eh
One thing that happens in life
Is when you progress and people dey vex e, Ice
Because the paper e dey rest
And they see you dey want to dey vex
Oya baby, gandilolo gandilolo lo lo lo, eh
Baby whine am whine am oya whine your apako
Uhm, go down, go down, go low
Baby, go down, go low
I like it the way that you clip on ma finger
Dey make me dey wanna na go slow
Baby, oh, no
I like it the way that you clip on my thing
E dey make me dey high go akpako

[Chorus: Timaya]
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege
Oh, weh
Kilogedede, kilogedede, kilogedede
Oh, weh, chai
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege
Oh, weh
Kilogedede, kilogedede, kilogedede
Oh, weh, chai
See

Malonogede Q&A

Who wrote Malonogede's ?

Malonogede was written by Terry G & Timaya.

Who produced Malonogede's ?

Malonogede was produced by Young D.

When did Timaya release Malonogede?

Timaya released Malonogede on Wed Jun 20 2012.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com