Make Way by YUNG ROC
Make Way by YUNG ROC

Make Way

YUNG ROC

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Make Way"

Make Way by YUNG ROC

Release Date
Tue Sep 07 2021
Performed by
YUNG ROC
Produced by
YUNG ROC
Writed by

Make Way Lyrics

Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change

Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change

Yeah
I came, I fought, I conquered
I Did it like I got no other
Na me be spirit wey dey turn the water
When una see me be ready to japa
Yet I be peace maker
The beat killla, soothsayer
I'm the last mayor, imm a true Playa
I no dey cause chaos, but I dеy famous
Oluwa no go shame us
I no dey do things with sentimеnts
I no fit say I be gentleman
I dey work harder, to reap all the Benjamins
All to make due with my settlements
Maybe I'm burning adrenaline
Maybe I no dey uncommon eh
Maybe I work hard all time in the season
To get to the rooftop finally
Me I dey focus
Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation

Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change

Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change

Two seconds everything Don burst
E go be like say bet Don cut
Everything I dey do on God!
I made my words my Bond
I started my race from the start to the finish
I'm straight down to bidness, I no dey do gimmicks
I no dey deny am, all I do is win win
If e no be mulla, no put in it
Imma hustler ask about me
No doubt about the fact
How I'm cashing out
Bucks I'm stashing up
No I'm not backing down
See as I'm tripping all
Links connecting now
Now you see me now
No need to hate me now
Catch me if you can
Reach to hold my hand
I get the masterplan
Na be the genie man
Na be fire man
Shouting out to my fans
Me I dey focus
Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation

Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change

Make Way Q&A

Who wrote Make Way's ?

Make Way was written by .

Who produced Make Way's ?

Make Way was produced by YUNG ROC.

When did YUNG ROC release Make Way?

YUNG ROC released Make Way on Tue Sep 07 2021.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com