MAGICIAN by Morravey (Ft. Davido)
MAGICIAN by Morravey (Ft. Davido)

MAGICIAN

Morravey & Davido * Track #5 On RAVI

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "MAGICIAN"

MAGICIAN by Morravey (Ft. Davido)

Release Date
Thu Nov 02 2023
Performed by
MorraveyDavido
Produced by
Marvey Muzique
Writed by
Morravey & Davido & Marvey Muzique & Londa Track

MAGICIAN Lyrics

Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me

Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

MAGICIAN Q&A

Who wrote MAGICIAN's ?

MAGICIAN was written by Morravey & Davido & Marvey Muzique & Londa Track.

Who produced MAGICIAN's ?

MAGICIAN was produced by Marvey Muzique.

When did Morravey release MAGICIAN?

Morravey released MAGICIAN on Thu Nov 02 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com