Madagascar by John NetworQ
Madagascar by John NetworQ

Madagascar

John NetworQ

Download "Madagascar"

Madagascar by John NetworQ

Release Date
Fri Jun 14 2019
Performed by
John NetworQ
Produced by
SynX (NGA)
Writed by
John NetworQ

Madagascar Lyrics

Uhn! Uhn!
John networq
Jonsin
Uhn!!

See, who never pee when e dey baff before?
Make that funny face when he dey Stratford before?
Who be that guy wey, never cast before?
You claim to be the one, you are f’ing up
Sometimes it’s very necessary to fake it
You sure say you go win the bet but you refuse to stake it
You refuse to give it up and you refuse to live it up
And you don’t wanna let it go
Yet you don’t wanna face it
Who never buy something on credit before?
Pay for that kind of service here before?
Who never lie give e parents before?
Show me someone that never been impatient before
It is as simple as ABC give her D like a G not a JJC
But if you F my P lika this
You’re a G you’re a goner lika a G you’re goner

Madagascar
Let me see you do the Madagascar
Uhn!!
Madagascar
Uhn!!
Let me see you do the Madagascar

When I dey talk dem no dey listen dem dey Madagascar
Now I go dem don dey miss me dem dey Madagascar
Is it because I flow in pidgin dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar

See,I’m getting better now
See dem dey Orubebe, I dey Jega down
My mom look up to me, why I go let her down?
Started from the bottom going mega now
We getting paid
We getting cheddar now...
Too many babes calling me boo...
Feeling special now
Many times I have to fly like I never land
Need to relax myself Jaja waka naaa
Go ask my collector
I no dey fail to pay my dues
If no be your papa connections tell me who the fuck are you
For you to think I am fucked up like Caesar
Maaaeen! You are fucked up for Eva
I don dey pose I don dey denge
Don dey do the things’ dey make dem fear fear
So so trouble I dey find I don dey dare dem
E dey pain them
I no near dem raaaar!

Madagascar
Let me see you do the Madagascar
Uhn!!!!
Madagascar
Uhn!!
Let me see you do the Madagascar

When I dey talk dem no dey listen dem dey Madagascar
Now I go dem don dey miss me dem dey Madagascar
Is it because I flow in pidgin dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
When I dey talk dem no dey listen dem dey Madagascar
Now I go dem don dey miss me dem dey Madagascar
Is it because I flow in pidgin dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
When I dey talk dem no dey listen dem dey Madagascar
Now I go dem don dey miss me dem dey Madagascar
Is it because I flow in pidgin dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar
Dem dey Madagascar

Madagascar Q&A

Who wrote Madagascar's ?

Madagascar was written by John NetworQ.

Who produced Madagascar's ?

Madagascar was produced by SynX (NGA).

When did John NetworQ release Madagascar?

John NetworQ released Madagascar on Fri Jun 14 2019.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com