Loving Your Way by Seyi Shay
Loving Your Way by Seyi Shay

Loving Your Way

Seyi Shay * Track #1 On Loving Your Way

Download "Loving Your Way"

Loving Your Way by Seyi Shay

Release Date
Thu Aug 11 2011
Performed by
Seyi Shay
Produced by
Del B
Writed by
Seyi Shay

Loving Your Way Lyrics

Del B
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
See me so gbe ge
I meet one old chap o dede
Skinny skinny like old sugar cane
Old papa youngie lele
Lele eyah
Im shakara pass all the boys them oh
Even all the girls them they feel his swagger
Old papa wey get swagger
Na you sabi
See me now
I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in your way
Because MO gbadun gan
See me now I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in his way
Because I'm
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
Na wey I don fall yakata
Old papa youngie don cause kasala
I no take his number
See wahala
Abi I don еnter one chance
Oops
I no dеy feel my self anymore
I'm feeling like I want some more
Who send me go buy motto
When I supposed to buy cycle
Eh eh eh eh
See me now
I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in your way
Because mo gbadun gan
See me now
I'm loving loving his way
My body dey feeling feeling his way
Na wetin I go do to get in his way
Because I'm
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
I'm loving loving your
Loving loving your
Loving loving your way
My sexy Bobo
My sexy Bobo
I'm loving your way
I'm loving your way
I'm loving loving your
My sexy Bobo
My sugar dumpling
My sexy bobo
Let me tell you something
I'm loving you
I'm loving you
Am loving your way
I'm loving you
I'm loving you
Come bring it my way
My sexy bobo

Loving Your Way Q&A

Who wrote Loving Your Way's ?

Loving Your Way was written by Seyi Shay.

Who produced Loving Your Way's ?

Loving Your Way was produced by Del B.

When did Seyi Shay release Loving Your Way?

Seyi Shay released Loving Your Way on Thu Aug 11 2011.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com