Love and Trust by Iyanya (Ft. Joeboy)
Love and Trust by Iyanya (Ft. Joeboy)

Love and Trust

Iyanya & Joeboy * Track #1 On Love & Trust

Download "Love and Trust"

Love and Trust by Iyanya (Ft. Joeboy)

Release Date
Fri Jun 09 2023
Performed by
IyanyaJoeboy
Produced by
Semzi
Writed by
Iyanya & Joeboy

Love and Trust Lyrics

Mad ohh
Original

I let bygones be bygones
'Cause I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na lovе I love, na trust I trust, na love I love)
Na lovе I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?
Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

Love and Trust Q&A

Who wrote Love and Trust's ?

Love and Trust was written by Iyanya & Joeboy.

Who produced Love and Trust's ?

Love and Trust was produced by Semzi.

When did Iyanya release Love and Trust?

Iyanya released Love and Trust on Fri Jun 09 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com