LOST by El Nino (Ft. Yhemhi)
LOST by El Nino (Ft. Yhemhi)

LOST

El-nino & Yhemhi

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "LOST"

LOST by El Nino (Ft. Yhemhi)

Release Date
Sat May 16 2020
Performed by
El-ninoYhemhi

LOST Lyrics

Kalakuta
Karishika
All of them boys dem no see me later
Truth is bitter but I gat to face the grind
Me I no Dey smoke for shrine
Say you need to do your thing
And I need to do my thing
That's why I gat to face the grind
Me I gat to chase the bag oh no
I'm sorry
I gat billion dollar dreams so I'm in a hurry
Shout out to them homies
Wey Dey for me when I get struggles
I Dey for you too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
My kele Dey fight
My padi Dey find me
I for Dey your side
But I must fight alone
I know one day I go be alright
I know one day I go be alright
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
I Dey believe I Dey really pray
For the sunny day
And I no mind
You better don't mind them too
Some days I be on my low
But I still Dey don't you vex
Some days I be on my own
I don make mistakes I need to pray
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
Pray for love and I pray blessing
Everyday you live is a lesson
Me I don
Lost
No oooo way
I been tryna live my life
So I Dey pray eh eh eh

.

LOST Q&A

Who wrote LOST's ?

LOST was written by .

When did El-nino release LOST?

El-nino released LOST on Sat May 16 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com