PayBac iBoro
PayBac iBoro & Barzini
PayBac iBoro
PayBac iBoro & Viveeyan
PayBac iBoro
PayBac iBoro & 3rty
PayBac iBoro & Elveektor
PayBac iBoro
PayBac iBoro
PayBac iBoro
PayBac iBoro & Alpha Ojini & Homegrown Ozone
PayBac iBoro & Payper Corleone
PayBac iBoro &
No dey look me less
No dey look me less
Bros i gave me blood and i gave my Sweat
I go hold my own until my death
You dey look me less
No dey look me less
I no be bad boy i must confess
But when you no get hope wetin you Expect
No dey look me less
No dey look me less
Too many wahala for my head
Me i need cash
Quick fast need breakfast
I go take from my fellow men
I go wait for the junction
Catch anyone wey dey come from the Function
Collеct his phone and his wallet
Im with a gun he can not run
Ayе you who goes there
Standa for here
No form say you be gangsta for here
You go know wetin be the matter for Here
I collect your face cap and your bata
For here
Gimme all your money and your iphone
Too
I go bust your head if na iphone 2
If no be iphone 7 or X
Gimme laptop and your ATM next
Oga calm down abeg make you no vex
Ị welu my phone mehn e no go make Sense
Biko melu m ebele ka m chọba my Friends
Ọkwa my first time ị cross your fence
Free my phone make I find you some Change
Take 1K oya use am bet game
Ehn? 1k? 1k?
Abi na me you wan play
Oga 1K di okay for this Buhari time
Ka m gwa gi eziokwu ịna e waste my Time
Jiri nwayọ before m gosi gi onye m bu
Ịmana asi a stitch in time says nine
Ị chọọ ka m put o call to my men
Ama m na ịchọrọ that one
Ịchọọ ka m kpọọ dirty cops to fuck You up
No bros i no wan hear all that one
Wait first who you be sef
Which time you start to pass for this Street sef
Some of my guys dem be unknown gunmen
Gimme your money if you no want Problem
Gimme your phone if you no wan die
Today
Reason why i dey thief na the
Government
For my hood dem dey call me tupac
Shakur
Cos bros me me i no dey fear nothing
Guy!
Ejikwena m gwu o egwu
Maka na mu di cool ịchee na m na egwù Egwú
Afam bu Ogbu and ọburọ egwuri-egwu
Ihe m ga eme gi kita ga atu gi egwu
Ịchere na mu bu di efulefu
Anyi na anu war since ekwumekwu
Matter of fact man shun all of this Long talk
I go just keep quiet make the gun
Talk
No dey look me less
No Dey look me less
No be cuz I’m clean
No be cuz I’m fresh
You wan put egbe for my head
No dey look me less
No dey look me less
Ọ buru na iwe na ewe gi ọ na ewekwe Mua
No come here come dey make me vex
No dey look me less
No dey look me less
No dey look me less
Maka ihe m nwere ike ime gi
Onye ara
Look Me Less was produced by CHx.
PayBac iBoro released Look Me Less on Fri Mar 31 2023.