Letter by Funkcleff
Letter by Funkcleff

Letter

Funkcleff

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Letter"

Letter by Funkcleff

Release Date
Thu Jul 11 2019
Performed by
Funkcleff

Letter Lyrics

[Funkcleff]

I say make I write you letter
I say make I check on you
Because I don miss you too
I hear say you dey for school

So I say make I send you cheddars
I hope say e reach you soon
You know how e be for hood
We no Dey too see cashew

But I have to show you love
Cause I remember where we from
And how you take watch my back
When I put my eyes in front
Omo when the hustle pure
We go show your Momsi love
Cause I remember how she make sure say we chop when we Dey for studio Dey record

Omo no be child’s
Water Dey comot for eye
When I Dey recall the time
How e been Dey sup sometimes
(2x)

I say make I write you letter
Chei Omo I miss your vibe
The way you believe your grind
When you been Dey spit some bars

Dem say make I ask you How far
Based on your padi concern
Men I have to speak my mind

Let the music take control
Let the music save your soul
Stay by you
Let it be your medicine
E be your remedy

Omo no be child’s
Water Dey comot for eye
When I Dey recall the time
How e been Dey sup sometimes
(2x)

Letter Q&A

Who wrote Letter's ?

Letter was written by Funkcleff.

When did Funkcleff release Letter?

Funkcleff released Letter on Thu Jul 11 2019.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com