[Intro]
Eh, eh, eh
Eh, eh, eh
[Verse 1]
Life no get duplicate
But some people them dey rolling saying
Them saying human beings to their grave
Brother, na true I dey talk
Make you look 'round the world
Prostitution dey blow like bomb
Na why some girls dey kill their unborn child?
If you go to motherless, baby, you go see
See abandoned kids
Them they cry for the morning tea
It's clear
They no go see to receive
Abeg make you hear me say
[?]
[Chorus]
Abeg make you hear me say
You should take care of the little children
You should take care of the little children
You should take care of the leaders of tomorrow
[Verse 2]
I hope everybody dey hear
This message we dey share
As you can see all the kids needs care
It's unfair
Many children dey shed tears
Them dey cry for help
Them dey cry for survive
Every day and night
Even if you no need them save their life
Because their is nothing so important like child
Bros I see them dey cry
Them the shout oh Lord
They need to be given the chance to grow
Because na dem be leaders of tomorrow
Children help me sing it
[Chorus]
You should take care of the little children
You should take care of the little children
You should take care of the leaders of tomorrow
Abeg make you hear them say
You should take care of the little children
You should take care of the little children
You should take care of the leaders of tomorrow
[Verse 3]
This na the matter
Na the truth of the matter
Our children just dey scatter
E no proper
Where we dey, dem dey suffer
Na our sons and our daughters
See children crying
See children dying
Everybody's watching
Nobody's helping
Make we try to dey show love to the motherless
Omo, we go give hope to the helpless
Them go talk am again oh
Again and again oh
Chineke mo oh oh oh oh oh oh oh
Abeg make you here them singing
[Chorus]
You should take care of the little children
You should take care of the little children
You should take care of the leaders of tomorrow
Abeg make you hear them sing, oh no no
You should take care of the little children
You should take care of the little children
You should take care of the leaders of tomorrow
Ai, abeg make you hear them sing, oh no no
You should take care of the little children (everybody hear them say)
You should take care of the little children (my bigger people take una care them say)
You should take care of the leaders of tomorrow (take care na leaders of tomorrow)
Save them from this kind of sorrow
You should take care of the little children
You should take care of the little children
You should take care of the leaders of tomorrow
Make you hear me say
You should take care of the little children
You should take care of the little children
You should take care of the leaders of tomorrow
Make you hear them say no no
Take care of the little children, oh, no-no
Take care of the little children, oh, no-no
[Outro]
Leaders of tomorrow
Make you hear them say no no no no no no no oh oh oh
Leaders of tomorrow, my children, my children, my children
Leaders of Tomorrow was produced by Dekumzy.