LAYI WASABI by ODUMODUBLVCK (Ft. Reminisce)
LAYI WASABI by ODUMODUBLVCK (Ft. Reminisce)

LAYI WASABI

ODUMODUBLVCK & Reminisce

Download "LAYI WASABI"

LAYI WASABI by ODUMODUBLVCK (Ft. Reminisce)

Release Date
Mon Oct 06 2025
Performed by
ODUMODUBLVCKReminisce
Produced by
Mike Wavvs & Sholz
Writed by
SANNI & Mike Wavvs & Sholz & Reminisce & ODUMODUBLVCK

LAYI WASABI Lyrics

[Intro: ODUMODUBLVCK & Reminisce]
Recording, recording
Ibile, Kala
ATL baby (Sholz out here)
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Yeah, pow
Grr

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows you're his daddy
Take, take man for joke like say I no sabi
You Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows you're his daddy

[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
One on one make dem answer my query
No be charge and bailing I'm a blue blood, I know you don't know the meaning
Legacy is stock in my veins, na carry hip-hop go club
I follow run hotbox
December time it was only us
Fine minutes of fame all gone, now they're back to square one
Accountable for all my runs, I'm responsible for all the hatred they bore
It is because I won, I celebrated it over their loss
Hey, I'm up, while, huh, they dropped
Of course they're begging, Ziano, they want to chill with us
But we no go gree them, e better make I lose air
I go rather kill them, who cares, do time in jail
Run am inside, I go still inspect each of them grave
Their family member flowers, it will not spend a day

[Chorus: ODUMODUBLVCK & Reminisce]
Take, take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
You Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money' (Ibile)
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy

[Verse 2: Reminisce]
Oh ye rappers. obo Quilox ni yin, ti n ba ṣayo tan ni ma ya yin
Oja daddy, oko nla, 5ft 11, epon màálù baba iya yin
25 years in the game, 4040 je beat lo ab'ori n ta yin
Online lo wa, anything goes, rora ma jabula, menomo ma ṣa yin
Astagfirulah, mo toro idariji, ogun ma pa yin
Lo lo lo lo, local rapper, fuck it! Ta le fi n ta yin
Worked hard in my youth, mo kan n sanwo school lo, mo de n te'di
Gen Z n beere proof, iya Hafusa n wo CSI lo steady
E don tey wey I rap, e don tey wey I trap
E don tey wey boom bop
Osanobua! Kelvin De Bruyne re o, Suuru too tap
Odumodu, kala fe gb'aga jade, ka lo ṣe shootout
No cho-cho-cho, hm
Show workings jor, make you no chuk mouth

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Take, take man for joke like say I no sabi
Remile, joke men nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows you're his—
He knows you're his—

LAYI WASABI Q&A

Who wrote LAYI WASABI's ?

LAYI WASABI was written by SANNI & Mike Wavvs & Sholz & Reminisce & ODUMODUBLVCK.

Who produced LAYI WASABI's ?

LAYI WASABI was produced by Mike Wavvs & Sholz.

When did ODUMODUBLVCK release LAYI WASABI?

ODUMODUBLVCK released LAYI WASABI on Mon Oct 06 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com