Download "KYLIAN"

KYLIAN by ODUMODUBLVCK

Release Date
Mon Mar 31 2025
Performed by
ODUMODUBLVCK
Produced by
DECSTER
Writed by
ODUMODUBLVCK

KYLIAN Lyrics

[Intro]
Decs, Motha fu--?

[Chorus]
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian, Ooh
In my home I was called "Lazy one, Vagabond"
He cannot become a pillar like Kylian
A killer like Kylian
A pillar like Kylian
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian
In my home I was called "Lazy one, Vagabond"
He cannot become a killer like Kyliann (Kala)
A killer like Kylian (yea)
A pillar like Kylian

[Verse]
From my ear I dey wear hoops
Na my babe own, I no dey shame
I dey wear two, full close
Silver and gold on a scale of 10, she dey pull through
Nothing like you boo
ODUMODU, how could you?
Take her on trips to Cancún
Bangladesh or Cameroon?
Baby you can choose
My lady you can chew
Chop like you can fool, enough is not for you
I like it overdo
The other time for your hood, na your mama banga wey I consume (Consume)
Make e no be like say I be ingrate
Make e no be like say I don crase
Mummy, why you go gimme two plate?
You dey baby me, which way?
You dey monitor me, sick bay
Meanwhile my neighbors are peeping, backbiting
No follow dem do that kind thing
I am passed out how I feel
Na my resistance fuel my P

[Chorus]
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian, Ooh
In my home I was called "Lazy one, Vagabond"
He cannot become a piler like Kylian
A killer like Kylian
A pillar like Kylian
Show me love, gimme all
My in-laws, none of dem been dey treat me like Kylian
In my home I was called "Lazy one, "Vagabond"
He cannot become a killer like Kylian (Kala)
A killer like Kylian (yea)
A pillar like Kylian

KYLIAN Q&A

Who wrote KYLIAN's ?

KYLIAN was written by ODUMODUBLVCK.

Who produced KYLIAN's ?

KYLIAN was produced by DECSTER.

When did ODUMODUBLVCK release KYLIAN?

ODUMODUBLVCK released KYLIAN on Mon Mar 31 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com