Konji by KAZ_
Konji by KAZ_

Konji

Kaz

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Konji"

Konji by KAZ_

Release Date
Sat Sep 12 2020
Performed by
Kaz
Produced by
Writed by

Konji Lyrics

INTRO CALL CONVO:
Bunmzy: hello,hello,hello kaz... How far na
Kaz: omo, hello guy how far na, omo this babe dull me again o, after i don drink Kolaqalagbo and mokole... Omo 600 years for this girl o

CHORUS:
Hey
She dey do her body one kain
Odeti gba level sara all night (all night!)
Baby yii jeka wa alright
Cos odakpe oko mi tiwa online (online!)

HOOk:
E be like say na kanji (konji) x4

VERSE:
Im sniping and piping, you go think say i be Wesley
Wo idi rabata, wo boye fe bi wembley
Tiba gba e mu, you go think say na wrestling
I just wan cum dey go so no stress meeee
Eni wa ifa lon wofo
If it ain't bout money jor kofo
You no dey pop pussy jor koshi
Timo sha SK ati rochi
Bami bor designer kuro ni furomi
Kode bami fi awon la kumo mi
I don dey sight all the signal wey you dey give, so no come here dey form V for me
Shout out si awon internet warriors tor shara giri
Awon omo shakushaku Shaka shiki
Awon toma kpo werey mo gbogbo e, oma bale last toba sope ola gidi
She just dey bussdown like thotiana
Miley montana bi aunty hanna
Jeka sare gba match ni corner
One corner movement like omo Ghana
Ye omo wobe, omo wobe
Sho ma won bball shomo kobe (rip)
Jeki oju facedown kidi wohke
I no wan soapy, i just want your body

CHORUS:
She dey do her body one kain
Odeti gba level sara all night (all night!)
Baby yii jeka wa alright
Cos odakpe oko mi tiwa online (online!)

HOOK:
E be like say na konji (konji) x4

Breeze never blow na konji
Rain never fall na konji
Weather never dull na konji
Konji na bastard, konji heyy
Konji , konji heyy
Pastor sef dey catch konji
Alfa sef get kanji
Man say konji, heyyy
Konji, konji
Everybody know say konji
Even if you no get konji, make i see you talk say konji
Konji

OUTRO: *highness and konji ramblings*

Konji Q&A

Who wrote Konji's ?

Konji was written by .

Who produced Konji's ?

Konji was produced by .

When did Kaz release Konji?

Kaz released Konji on Sat Sep 12 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com