Since dropping their debut tape “Made in the Tropics” late last year, Boybreed have remained active via a consistent run of singles and features.
Their contribution on the recently released debut EP “No Secrets” by ace Nigerian producer E kelly (alongside Mr Eazi, Joe boy, King Perryy and Minz) is...
I know say the love e dey follow when we dey together
As e dey do you e dey do me
I dey pray make we dey forever, yeah uhmmm
Sake of you love me when I no get paper yea
But when you dey by my side I dey feel like Dangote
You know baby
Say this love e no be joke, joke
Say this love e no be joke (yea-yea)
See the way you do me, Julie you captivate my soul
Say this love e no be joke (no be joke)
This love e no be joke yea
Say me love you truly Julie you be the one I know
Oh woahhh
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
Julie I dey beg you make you never chop my eye
Anything wey you wan do me make you think am twice
Cos when you need somebody wey go dey your side
Na me go dey your side
So I beg you make you think am twice
Before you chop
Ma je oju mi ahh je oju mi ah
I dey beg you Julie o, ahh Julie o ahh
Baby Julie
To please you is my duty
And I go chop your heavy duty
Ahh you know you're a cutie
Ekelebe confirm
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me
What you done to me
See what you done to me
Julie, Julie ehh
Boybreed pon the place
Put it on replay na
(Cymatic)
Minzulode, normal
Julie was written by Mbeafuluba Hyacinth Obidi & Nnamdi Kennedy Amajuoyi & Chibuzor Franklyn Amajuoyi.
Julie was produced by T.U.C..