Intro (Skit) by Tha Suspect (Nigeria) (Ft. Kenny Ogungbe)
Intro (Skit) by Tha Suspect (Nigeria) (Ft. Kenny Ogungbe)

Intro (Skit)

Tha Suspect (Nigeria) & Kenny Ogungbe * Track #1 On I Am Music

Download "Intro (Skit)"

Intro (Skit) by Tha Suspect (Nigeria) (Ft. Kenny Ogungbe)

Release Date
Thu Dec 16 2010
Performed by
Tha Suspect (Nigeria)Kenny Ogungbe

Intro (Skit) Annotated

Eh, eh...bros
Good morning
M-m-my name na Suspect
I wan see B-Baba Keke
Suspect
Yes
Which kind Suspect be that one?
Just tell am say Suspect wan see
I dey for here
Dey wait you
Abeg
Okay, make I go tell am first
Uh, wait for outside there o
Alright, bros
Thank you
Who be that? Abi, who is that
Ehn?
Baba, na me onikulas
Baba, get one guy, one man, wey dey outside
He say he wan see you
He say him name na Suspect
Ah-ah?
Tha Suspect?
Na so he say he be next now
Tiro no be make up!
Na so you say sir
Pеrson pikin
Carpenter pikin
Make hе come inside
Okay baba

Intro (Skit) Q&A

When did Tha Suspect (Nigeria) release Intro (Skit)?

Tha Suspect (Nigeria) released Intro (Skit) on Thu Dec 16 2010.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com