A character is not a product of a circumstance,but na Wetin Dey survive despite the circumstance,you should have learnt your lesson and never be a victim of circumstance...get it? Hear am againMama I have hoil on my head,thought it was frankincense so ama thrive to beat the beat up so when they ask I’ll say na self-defense person dey Knock fit gate,Abeg check the fence..yeah yeah yеahPrepared this my Chronicles,did it with no rеcipeI Dey thrive like Buffon in this game ain’t nobody resting meI shadow be like Hugo! You should never loose oFor this game of ludo relax ain’t nobody checking meMy life is making me put my own choices on restriction Burning purple flowers,now my heart dey show me symptoms Wetin musa no go see for gateYou no fit believe usFor Sunday schools them tell us boys don’t do streetI’m tryna switch my ways like an 0,2,3Now I’m thanking Jah for life I’m a whole new breedIf your circle no Dey push you get a whole new crewI rather be a square with a tighter circle If you no fit meet the level,then you cannot see the devil “Fortnight “like a v-bucksBelieve I never freeze upBody and pepper Dey rise,chaale look you better sit upOffering time you tryna bounce back like an echo! Damn! Mad oNow you wan sip my XOI worked for it and I earned it like I deserve itChance the rapper no do pass am them give am Grammy Hypocrisy deep pass corruption it is alarming Who are you to judge remember you sef don scam meGod Ino complain I hold am I hold am sadly RIP to those wey don die I light my candle (Let’s go)I’m just here to preach and drop some barsI came for fame and not for shame all the same I say my name Deek!! Chronicles of Rideek Fine boy no be fine face Listen to this “Indian word for corn is maize,do you get it or you still amazed(a maize )or confused (corn- fused)