Day by day
Wetin I dey pray
Day by day
Make the blessings come my way
Stay up at night
It's been a crazy long ride
Wetin man dey find
Say na peace of mind
Many friends we've lost
So many thing wey we do for love
Sometimes we fall
Rise up victorious
Sun down till sun up
On a positive vibe
Halle halleluyah
We go dey alright
Intro was written by Enyinnaya Chukwuemeka Madubuike.
Intro was produced by Bobby Skyz.
Bobby Skyz released Intro on Thu Jul 18 2024.