If You Ask Me by Omawumi
If You Ask Me by Omawumi

If You Ask Me

Omawumi * Track #1 On Lasso of Truth

If You Ask Me Lyrics

[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?

[Verse 1]
The reason for the reason for the reason
Why I'm soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wеy I dey hear
I no go lie е pass me
I want to tell the story but I've got to tell it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story
Begins

[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?

[Verse 2]
The woman travel leave her daughter with the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tey I begin see the man, his daughter and them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period delay
I ask her who touched her she say her daddy only
I don't know what to say
Idon't know what to tell her mother
E be like say she get belle

[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
Na who I go ask ?

[Verse 3]
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey….as e dey

[Chorus]
If you ask me
Na who I go ask ?
The matter wey we see so, e tey wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me
The matter for ground
Eh! Na who I go ask ?
Eh! Na who I go ask?

If You Ask Me Q&A

Who wrote If You Ask Me's ?

If You Ask Me was written by Omawumi.

Who produced If You Ask Me's ?

If You Ask Me was produced by Cobhams Asuquo.

When did Omawumi release If You Ask Me?

Omawumi released If You Ask Me on Tue Jan 11 2011.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com