Idjerhe Kingdom by 2Greidz Efejene
Idjerhe Kingdom by 2Greidz Efejene

Idjerhe Kingdom

2Greidz Efejene

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Idjerhe Kingdom"

Idjerhe Kingdom by 2Greidz Efejene

Release Date
Mon Mar 18 2024
Performed by
2Greidz Efejene
Produced by
Greidzskool Music

Idjerhe Kingdom Lyrics

CHORUS

Oyah gbes omo give dem the bump oh

Make dem feeling the song oh

You nor need to stop, no need to stop

No need to stop

Oyah gbes omo give dem the bump oh

Make dem feeling the song oh

Say feeling the wetin ? The song

Jesse boy nor dey carry last

Idjerhe boy nor dey carry last

Idjerhe kingdom nor dey carry last yel ah ah

Omo make you put your hands together

Put your hands together

Clap your hands together for Jehovah

For Jehovah ah

Nobody know tomorrow, for the people wey dey look down you

They will look up to you, look up to you

Omo

VERSE1

Oyah gbes nobody know my situation

Shel na Jehovah dey prove me up

Jehovah dey roomy up

Nobody understood uh o...

Understood back then

But right now, I making my money

I making my paper

I just wanna be better than who I am

Can't stay the same, wanna make a change

Wanna make a change oh

(Jesse boy on the vibe here ah ah)

Anybody wey im plan against you my guy

Say na back to sender

As far say hey ah, you be Jehovah servant

They can never succeed you my brother

Badman original, so you go bad to sender

Back dem too sender, all their evil arrow

Back to sender eeh eh

(Jesse boy on the vibe here ah ah)

Am feeling the vibe, am feeling the music

Dey making the soul wanna turn up the party

Everybody dance and fair me

What more do you seen

No be small thing, but there is something

CHORUS

Oyah gbes omo give dem the bump oh

Make dem feeling the song oh

You nor need to stop, no need to stop

No need to stop

Oyah gbes omo give dem the bump oh

Make dem feeling the song oh

Say feeling the wetin ? The song

Jesse boy nor dey carry last

Idjerhe boy nor dey carry last

Idjerhe kingdom nor dey carry last yel ah ah

Omo make you put your hands together

Put your hands together

Clap your hands together for Jehovah

For Jehovah ah

Nobody know tomorrow, for the people wey dey look down you

They will look up to you, look up to you

OUTRO

Omo gbes ih

Oyah gbes gbes gbes ‘omo gbe'

(Jesse boy on the vibe here ah ah)

Idjerhe Kingdom Q&A

Who wrote Idjerhe Kingdom's ?

Idjerhe Kingdom was written by 2Greidz Efejene.

Who produced Idjerhe Kingdom's ?

Idjerhe Kingdom was produced by Greidzskool Music.

When did 2Greidz Efejene release Idjerhe Kingdom?

2Greidz Efejene released Idjerhe Kingdom on Mon Mar 18 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com