I No Dey Shame by Djinee
I No Dey Shame by Djinee

I No Dey Shame

Djinee * Track #1 On Djinee

Download "I No Dey Shame"

I No Dey Shame by Djinee

Release Date
Wed Jul 29 2009
Performed by
Djinee
Produced by
Cobhams Asuquo
Writed by
Nosa “Djinee” Osayamwen

I No Dey Shame Lyrics

Yeah.............
(verse 1)
People ask me say
Why I dey always trip for you
I tell them say
Na the way wey you love me and show me you care for me
I wan show you say
I no regret say
I know you
Cause any day
I go dey here for you
True, make this smile, show for your eyes
Cause pesin dey wey love you
You fit dey sure of this

(Chorus)
Cause I no dey shame
I no dey shame for you
For you anything I go do
No matter anything wetin you don go through
Cause I no dey shame
I no dey shame for you
I fit go anywhere with you
Cause baby
I dey in love with you
Oh oh (oh oh)

(Verse 2)
Oh! I bless the day wey you come show for my life
E be like say
I dey inside one dream
Or one kind film wey no wan end
You be superstar
I just lose my self control
I just lose my mind
See, you dey real, you dey true
That one na my point of view
You be my princess you wear the crown

(Chorus)
Cause I no dey shame
I no dey shame for you
For you anything I go do
No matter anything we all go through
Cause I no dey shame
I no dey shame for you
I fit go anywhere with you
Cause baby
I dey in love with you
Oh oh (oh oh)

(Bridge)
Make this smile, show for your eyes
Cos pesin dey wey love you
You fit dey sure of this

(Chorus)
Cause I no dey shame
I no dey shame for you
For you anything I go do
No matter anything we all go through
Cause I no dey shame
I no dey shame for you
I fit go anywhere with you
Cause baby
I dey in love with you
Oh oh (oh oh)

I No Dey Shame Q&A

Who wrote I No Dey Shame's ?

I No Dey Shame was written by Nosa “Djinee” Osayamwen.

Who produced I No Dey Shame's ?

I No Dey Shame was produced by Cobhams Asuquo.

When did Djinee release I No Dey Shame?

Djinee released I No Dey Shame on Wed Jul 29 2009.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com