I Like Girls (ILG) by Chinko Ekun
I Like Girls (ILG) by Chinko Ekun

I Like Girls (ILG)

Chinko Ekun

Download "I Like Girls (ILG)"

I Like Girls (ILG) by Chinko Ekun

Release Date
Fri Mar 17 2023
Performed by
Chinko Ekun
Produced by
Ozedikus
Writed by
Chinko Ekun & Ozedikus
About

Nigerian buzzing rapper and songwriter, Chinko Ekun has kicked off 2023 with a new catchy single – “I Like Girls”. The amapiano inspired track is produced by Ozedikus.

I Like Girls (ILG) Lyrics

Intro
Incoherent background sound in Chinese

Ozedicus nwanne

Verse 1
Any girl wey i catch for bed
I go give am chop
She go scream my name
Cos i dey buss puna
See person wey dey find pikin, wey dey buy postinor
E never ready sha
Wahala tie buba
Odogwu na the spender
You know i no dey fear just to press money
So wanna press money, please let me invest on it
Cos e chill for my side and you know say e boku die
Baby can you bе ny concubine?
I can make you come (cum) tonight

Chorus
Cos mе i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)
Me i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)
Omo me i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)
Me i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)

Verse 2
Me i like girls, i no like to deny am
If your girl text me, i go reply am
Omo i go freestyle am, give am egberi papa number 1 Timaya
I love girls, like na understatement
Mi o fe wahala, mi o le ko statement
Cos me i too dey fear police, eyin temi make i yarn una one tory
My lawyer come my house, na im i give am chop
Okay, I give am 2 by 4
She turn her back, I fuck her back, i flick her back
Na so e hook my door
She don dey my knife and he full my blood
Running over, e dey full my cup
I spend my money on whom i want
Ozedicus give me kele wey go cool my blood

Chorus
Cos me i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)
Me i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)
Omo me i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)
Me i like girls (me i like, me i like)
I like girls (me i like, me i like)

I Like Girls (ILG) Q&A

Who wrote I Like Girls (ILG)'s ?

I Like Girls (ILG) was written by Chinko Ekun & Ozedikus.

Who produced I Like Girls (ILG)'s ?

I Like Girls (ILG) was produced by Ozedikus.

When did Chinko Ekun release I Like Girls (ILG)?

Chinko Ekun released I Like Girls (ILG) on Fri Mar 17 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com