I Don't Care by Boy Spyce (Ft. Khaid)
I Don't Care by Boy Spyce (Ft. Khaid)

I Don’t Care

Boy-spyce & Khaid

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "I Don’t Care"

I Don't Care by Boy Spyce (Ft. Khaid)

Release Date
Sat Feb 24 2024
Performed by
Boy-spyceKhaid
Produced by
Writed by

I Don’t Care Lyrics

{verse1}
Mad thing!
You know say I dey
Fall for you baby
I know say you dey fall
For me too
My handset e dey ring
For you
My heart sef e dey
Beat for you
I don sew Ankara for two
{verse2}
And if dem call u ogbanje
(I don't care I don't care I don't care)
Mami water o
(I don't care I dont care o)
And if dem call u ogbanje
(I dont care I dont care I dont care)
Mami water o
(I dont care I dont care o)
My heart e dey go(jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
Oh my loveth I just wan make we connect
My heart e dey go(jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
Oh my loveth I just wan
Make we connect
(Ah ah ah ah ah ah ah)
My ebelebe aroma
Shina o
High me like say u
Be shina o
Table ur matter I go
Sit down o
Ogologoma ogologoma
U be my woman
U be my woman
I no fit leave ya
Why I go leave ya?
Who put asunder?
Say damburuba
Cause u be my
Sweet potato
Red Tomato
Peppermint o
Chocolate o
My gelato
Shey u go chop
Burrito
Aginimoto
And if dem call u
Ogbanje!
(I dont care I dont care I dont care)
Mami water o
(I .......

I Don’t Care Q&A

Who wrote I Don’t Care's ?

I Don’t Care was written by .

Who produced I Don’t Care's ?

I Don’t Care was produced by .

When did Boy-spyce release I Don’t Care?

Boy-spyce released I Don’t Care on Sat Feb 24 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com