I Am Me (Reggae Fix) by Jahbless (Ft. Lamboginny)
I Am Me (Reggae Fix) by Jahbless (Ft. Lamboginny)

I Am Me (Reggae Fix)

Jahbless & Lamboginny * Track #21 On I Am Me

I Am Me (Reggae Fix) Lyrics

Na before before we go dey look up to you before we fit chop
Now depend on me now I depend on me
Emi gangan lemi won o ni fi elomi se mi semi semi semi
I depend on me now I depend on me am meeeeee am meeeeee
From grass to grace I reach the place me wey be sey atapata dide
No champaigne I no complain you no fit puff if you no dey the place but today I dey spray
Mon sere mot un pe elere mo pagun ojo tip e but today an sope
One jeans one snickers one shirt one shoe one food one bake one drink
Now many times plenty multiply and right now too many too much
Na before before we go dey look up to you before we see fit chop
Now I depend on me now I depend on me
Emi gangan lemi won o ni felomi se mi semi semi semi
I depend on me I depend on me am meeeeeee am meeeeeeeee
Me myself and I I fit run the race so many distraction but me concentrate
One drink one jean no substitute me remember back in the days dey give me attitude
Right now we are the king of the city one microphone we have to match up the rhythm
Right now we are the king of the city one microphone we have to match up the rhythm
Peren bi iso ba bale a pora bo se baba won lo gbe ino kale ma fo da
Wipe ko fara buruku bale atoja iran baba won to koko ala mo na ja
******************************************************
Jah bless lambogini we run the team tapatapa
Na before before we go dey look up to you before we fit chop o
Now I depend on me I depend on me
Emi gangan lemi won o ni felomi se mi semi semi semi
I depend on me I depend on me am meeeeeee am meeeeeeeee

I Am Me (Reggae Fix) Q&A

Who wrote I Am Me (Reggae Fix)'s ?

I Am Me (Reggae Fix) was written by Jahbless.

Who produced I Am Me (Reggae Fix)'s ?

I Am Me (Reggae Fix) was produced by KrizBeatz.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com