HOLY BASTARD by CJ Obassey
HOLY BASTARD by CJ Obassey

HOLY BASTARD

Cj-obassey

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "HOLY BASTARD"

HOLY BASTARD by CJ Obassey

Release Date
Wed Jun 05 2024
Performed by
Cj-obassey
Produced by
Afro panda
Writed by
Morrelo

HOLY BASTARD Lyrics

Many men try to control me they even try to pull me down
Maka na the boy no holy
Because the boy no holy
Black black sheep dem dey call me because I try to run my race
Them say I too like kpoli
Me sef I like am make dem get out

Their father I tell dem say na me get my matter
I be sinner but baba god be my father
To get sense sometimes you gats be the villain
( you gats to turn bad guy)
See I no counter
For the matter I be holy bastard
Mmmm holy bastard
You can call me the holy bastard
I am fucking rascal
For the matter I be holy bastard
Mmmm holy bastard
You can call me the holy bastard
I’m a fucking rascal mmmm y eye

The bad thing dem talk
They show no remorse
Their mind no dey cut
The evil they support
I Dey their Domot them chase me comot
According to my coat I cut my cloth
Why E be like say the system dey prosper sinner I don’t know
Me I’m just a victim I Dey survival ye yeah

Their father I tell dem say na me get my matter
I be sinner but baba god be my father
To get sense sometimes you gats be the villain
( you gats to turn bad guy)
See I no counter
For the matter I be holy bastard
Mmmm holy bastard
You can call me the holy bastard
I am fucking rascal
For the matter I be holy bastard
Mmmm holy bastard
You can call me the holy bastard
I’m a fucking rascal mmmm y eye

Why e be like say system dey prosper sinners
I don’t know y eye
I don’t know yeyeah know ye yeah know oo

Why e be like say system dey prosper sinners
I don’t know y eye
I don’t know yeyeah know ye yeah know oo

HOLY BASTARD Q&A

Who wrote HOLY BASTARD's ?

HOLY BASTARD was written by Morrelo.

Who produced HOLY BASTARD's ?

HOLY BASTARD was produced by Afro panda.

When did Cj-obassey release HOLY BASTARD?

Cj-obassey released HOLY BASTARD on Wed Jun 05 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com