Hello Hello

Deek

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Hello Hello"

Hello Hello by Deek (Ft. Olazz)

Release Date
Wed Aug 26 2020
Performed by
Deek
Produced by
NakedBeatz
Writed by
Deek

Hello Hello Annotated

Jeki ori e pe pe peAde ti de de deAMA le won lereOmo ko sere eDeek omo aladeBaba ti de e ladeWon de le stop eCause oti cover e
(Verse 1)
Incase you never notice I been moving on my grind. Ino be novice Only God get the power to control memake ni body come dey yarn me diff story..Yeseverybody get gloryMany people for this life go need Moses oga pastor sef Dey toast tosin God carry my blessing come show meCan’t be living in their shadow God Abeg I Dey your hand o Anything I do Abeg make me shine oMake no haters come here come  dey laugh oThis is life and this is real deek Olazz we doing itTime go tell tell tell Tell them ati de de de
(Hook)
Hello helloMello melloMe lo mo le kaMe lo mo le soNkan ti oju ti ri ti enu ole so
Hello helloMello melloMe lo mo le kaMe lo mo le soNkan ti oju ti ri ti enu ole wi yea

Jeki ori e pe pe peAde ti de de deAMA le won lereOmo ko sere eHugo deek omo aladeBaba ti de e ladeWon de le stop eCause oti cover e

Verse2:

Fresh Filomena you know I get plenty dollar you know I am International you know Number 1 only you know Fresh Filomena you know I get plenty dollar you know I am International you know Number 1 only you know We keep praying for the cheddar Ikememfuna Dey come back for December Those wey no like am don Dey send Higher higher we dey go we no go suffer Ko ma lo high Lori coke ..Fanta oMany tings for this life no joke Cucumber sef Dey choke Bros Konji sef Dey catch pope
(Hook)
Hello helloMello melloMe lo mo le kaMe lo mo le soNkan ti oju ti ri ti enu ole so
Hello helloMello melloMe lo mo le kaMe lo mo le soNkan ti oju ti ri ti enu ole wi yea
Jeki ori e pe pe peAde ti de de deAMA le won lereOmo ko sere eHugo deek omo aladeBaba ti de e ladeWon de le stop eCause oti cover e  (Olazz)
Incase you never notice yea yeaWe no be novice yea yeaShe won dey control me yea yeaShe wants to shanawoleOya Jeka sere girl
Jeki ori e pe pe peAde ti de de deAMA le won lereOmo ko sere eDeek omo aladeBaba ti de e ladeWon de le stop eCause oti cover e
Jeki ori e pe pe peAde ti de de deAMA le won lereOmo ko sere eDeek omo aladeBaba ti de e ladeWon de le stop eCause oti cover e

Hello Hello Q&A

Who wrote Hello Hello's ?

Hello Hello was written by Deek.

Who produced Hello Hello's ?

Hello Hello was produced by NakedBeatz.

When did Deek release Hello Hello?

Deek released Hello Hello on Wed Aug 26 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com