Hasibunallah by Olamide
Hasibunallah by Olamide

Hasibunallah

Olamide

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Hasibunallah"

Hasibunallah by Olamide

Release Date
Thu Jun 19 2025
Performed by
Olamide
Produced by
Eskeez & Semzi
Writed by
Olamide

Hasibunallah Lyrics

[Verse 1]
Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ
Them say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe ń bẹ
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
If them no fit cope then na their problem
Things I labour for I must enjoy them
Anyone wey dey eat, make you join dem
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem

[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Ope l'ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o

[Chorus]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Verse 2]
No dey force you to understand me
How can you do when I'm outstanding?
The file is bigger than your bandwidth
Can't download not withstanding
Billion dollar, finna count it
You nor see the dream when I plant it
They say the money raining, me I pack it, oh
Young Aliko Dangote in transit

[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Ope l'ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o

[Chorus]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Outro]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

Hasibunallah Q&A

Who wrote Hasibunallah's ?

Hasibunallah was written by Olamide.

Who produced Hasibunallah's ?

Hasibunallah was produced by Eskeez & Semzi.

When did Olamide release Hasibunallah?

Olamide released Hasibunallah on Thu Jun 19 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com