Grind and Memories by MarbelSog
Grind and Memories by MarbelSog

Grind and Memories

MarbelSog

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Grind and Memories"

Grind and Memories by MarbelSog

Release Date
Mon Nov 04 2024
Performed by
MarbelSog
Produced by
MarbelSog
Writed by
MarbelSog

Grind and Memories Lyrics

Intro
I just… as in…
E come be like say… ah-i-i-i
My account, money no dey
I don’t… ah, oh my God
How I fit explain give you?

Verse 1
Oh Lord, bless me with ma guys
Make we pull up on a Bentley
Oh Lord, bless me with the bag
Make them see say money plenty
Oh Lord, bless me with ma people
Make them enjoy me
Make I no do things
Wey dem go disgrace me

I’ve been grinding on a low
You no no say
Many things my eyes don see—cry
Many place my legs don go far
Where I go far
If I no get money
Shey u go love me?
Shey u go remember
That boy from the trenches?

Chorus
All doses memories we get
All doses good times we Dey play
All doses good times we Dey smile
Yeah yeah
All the bad times we Dey suffer
Bad times we Dey hustle
Shey you go remember?

Verse 2
I try many things
E no work for me
24/7 I’ve been on my grind
Yeah
Tell u I’ve been on my grind
Yeah
Say this life don Dey take ma life o
So I cry
Me I don wonna die young
Honestly, we are living to die oh
I don’t wonna live so quick
Lighting up this cigarette
Say make I cool my temper
Gami burning liver
Now ma life is over
Honestly, I don’t want to die
Depression been killing slowly
Oh Lord, please come and save me
My life been so ungrateful
I know o, I know o

Chorus
All doses memories we get
All doses good times we Dey play
All doses good times we Dey smile
Yeah yeah
All the bad times we Dey suffer
Bad times we Dey hustle

Outro
All doses memories we get
All doses good times we Dey play
All doses good times we Dey smile
Yeah yeah
All the bad times we Dey suffer
Bad times we Dey hustle
Shey you go remember?

Grind and Memories Q&A

Who wrote Grind and Memories's ?

Grind and Memories was written by MarbelSog.

Who produced Grind and Memories's ?

Grind and Memories was produced by MarbelSog.

When did MarbelSog release Grind and Memories?

MarbelSog released Grind and Memories on Mon Nov 04 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com