Collekta
Yeah
Oh yeah
Yeah aye
Marshall Muze
Shawty me I no go lie
Na you wey dey gimme good vibes
Na you dey make me go overtime
Na because of you wey I go ride o
I wan ride o
I no go lie
Na you wey dey gimme good vibes
Na you dey make me go overtime
Anywhere you wan go I go ride oh
I go ride
Even as the day goes bye
Girl I love you every day and night
And even when it's sunrise
Girl I'll never leave your side
And you made me a student
'Cause the way that you move is classy
You're the manifestation of a blessing
So flashy
And I love the way you are
I love the way you smile
I love the way you look at me
I love the way you laugh
I love the way you text
To tell me that you're missing me
And you know sey e be you that I'm in love with
Love with girl
And you know sey e be you wey I wan marry girl
Shawty me I no go lie
Na you wey dey gimme good vibes
Na you dey make me go overtime
Na because of you wey I go ride o
I wan ride o
I no go lie
Na you wey dey gimme good vibes
Na you dey make me go overtime
Anywhere you wan go I go ride oh
I go ride
Even as the day goes bye
Girl I love you every day and night
And even when it's sunrise
Girl I'll never leave your side
And you made me a student
'Cause the way that you move is classy
You're the manifestation of a blessing
So flashy
And I love the way you are
I love the way you smile
I love the way you look at me
I love the way you laugh
I love the way you text
To tell me that you're missing me
And you know sey e be you that I'm in love with
Love with girl
And you know sey e be you wey I wan marry girl
Shawty me I no go lie
Na you wey dey gimme good vibes
Na you dey make me go overtime
Na because of you wey I go ride o
I wan ride o
I no go lie
Na you wey dey gimme good vibes
Na you dey make me go overtime
Anywhere you wan go I go ride oh
I go ride
Even as the day goes bye
Girl I love you every day and night
Hmm
Collekta
Good Vibes was written by Festus Boahen Aboagye.
Good Vibes was produced by Collekta.
Collekta released Good Vibes on Fri Apr 02 2021.