Good People

Day3

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Good People"

Good People by Day3

Release Date
Fri Jun 25 2021
Performed by
Day3
Produced by
POJbeatz
Writed by

Good People Lyrics

Verse 1;

I need all of una to hear me
I'm blessed and my blessings are people and I know alot of people so my blessings are many
(My blessings are many) but without no further adieu
Let's talk about every body, Kole, Suzzy
People wey dey love me dearly(many many people)
Even people wey I meet for concert, how I start to write rap, I no go fit stop if I start to talk of YWAP
I remember Alnite oh
I remеmber that night oh
When I saw the light oh until that night oh, I been no dеy see my self the hold mic oh
Now 10years go pass go
I no go see oppurtunity to give thanks then pass go
I know I lack words to express but one thing wey I no dey lack oh

Chorus;
I no dey lack people
I got a number of them(many many men X2)

I no dey lack people
I got a number of them(many many men X2)

Thank you for blessing me with Good Good People
I no dey take am for granted oh
Thank you for blessing me with Good Good People
I no dey take am for granted oh

Verse 2;
I no dey lack people
Sort of like adolescent no dey pimple(lemme keep it simple)
You should check my speed dial the only thing wey you go see there na eagles
Super guys with super hearts staying far from evil
Young christians that do the needfull
If you think they ain't no good ones out there you' ve been fooled
Industrous as a bee my mans they skillfull
I no dey lack people, like mumu no dey lack Mr Ibu
Even when I'm down and I can't keep going on
I get a message from my man asking what's going on
They come through, they come through right on time
I'm talking friends who know what's up with you, even when u're not online
I'm not online, I'm not even lieing
I'm blessed and I can't event stress it anymore
I've got friend who gimme sense, who pull me out of the fence
It will be great pretense if I say I lack assistance when I need one
Each one teach one, each one reach one

Chorus;
I no dey lack people
I got a number of them(many many men X2)

I no dey lack people
I got a number of them(many many men X2)

Thank you for blessing me with Good Good People
I no dey take am for granted oh
Thank you for blessing me with Good Good People
I no dey take am for granted oh

Good People Q&A

Who wrote Good People's ?

Good People was written by .

Who produced Good People's ?

Good People was produced by POJbeatz.

When did Day3 release Good People?

Day3 released Good People on Fri Jun 25 2021.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com