Glory II by Victony & Fridayy
Glory II by Victony & Fridayy

Glory II

Victony

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Glory II"

Glory II by Victony & Fridayy

Release Date
Fri Jul 18 2025
Performed by
Victony
Produced by
Ben10k & Semzi
Writed by
Victony & Fridayy & Ben10k & Semzi

Glory II Lyrics

[Refrain: Victony]
Prayer for my people, beggi help me say "Amen"
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say, "Way we get the upper hand"
Come on baby, you can have a look
Come see how we livin', we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk, na Hallelu'
All I do is win, my life a movie in a loop

[Chorus: Victony]
Glory to God, glory to God
Somebody say, "Oghene doh"
Say dem for give me a little love
Wey I for use push a little more
If I talk the things wey we do
You for tell me say, "No be true talk"
Even when I dey for ground, I dey moonwalk
Glory to God, glory to God oh

[Verse 1: Victony]
Ehen, kabu-kabu, Bentayga
Tequila we no dilute, bad behaviour
Kele wey dey do balloon, them dey here
See that one for black, her name na Temptation
Anything she want, I got it I say so
Chrome Hearts to remember your saviour
Birkin, you go use that one play
So we for flex on everybody wey say we be failure
(Ooh-ah-ooh, ah)
I pray I never lose myself on this road
Dem never see ebelebe for beast mode
So I dey show them stubborn
I wear my chain for head, to show my pain torments me
Nobody suspect, pray my heart repair
I dey feel am for my bone oh
I still dey feel am, dem no know so, eh

[Chorus: Victony & Fridayy]
Glory to God, glory to God
Somebody say, "Oghene doh"
Say dem for give me a little love
Wey I for use push a little more
If I talk the things wey we do
You for tell me say, "No be true talk"
Even when I dey for ground, I dey moonwalk
Glory to God, glory to God oh

[Verse 2: Fridayy]
Never gave a damn what people had to say
As long as you know you dey get my praise
And when I'm out of words, I still say, "Hallelu"
In front of my enemies, where you prepare my table
They don't know what I had, for things we had to do
Too many men just sinnin' just to find some food
Never when before it felt like we was gonna lose (Gonna lose)
But now, it's too much money flowin', Hallelujah
Glory to God, glory to God
I can not stop, I can not stop (No)
For the ones I love that's six feet under (Under)
Tequila, pour it up for the soldiers
Baby, you're mine, baby, you're mine
You give me love, you give me love
When I see your pretty face under the sun
Swear to God I know that you're the only one

[Refrain: Victony]
Prayer for my people, beggi help me say, "Amen"
Say we no go suffer, up until forever when (Until forever when o)
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air (Air)
Dem dey copy we say, "Way we get the upper hand" (Say way we get the upper hand o)
Come on baby, you can have a look
Come see how we livin', we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk, na Hallelu'
All I do is win, my life a movie in a loop

[Outro: Victony]
Glory to God, Glory to God

Glory II Q&A

Who wrote Glory II's ?

Glory II was written by Victony & Fridayy & Ben10k & Semzi.

Who produced Glory II's ?

Glory II was produced by Ben10k & Semzi.

When did Victony release Glory II?

Victony released Glory II on Fri Jul 18 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com