Ginger Me by Lucky.Boy
Ginger Me by Lucky.Boy

Ginger Me

Lucky.Boy * Track #1 On Ginger Me (Single)

Download "Ginger Me"

Ginger Me by Lucky.Boy

Release Date
Fri Feb 09 2024
Performed by
Lucky.Boy
Produced by
Writed by

Ginger Me Lyrics

I am Lucky boy

Pass me the lighter make i puff puff pass
Won dele Mumi so me no surrender
Don’t give a fuck cause nobody holy
Na my life so nobody owe me

Sebi emi loye gan know as I Dey do my things
Make e be for me no forget all my gees
Oh lord
Sinner boy lord I’m grateful
Wishing good life

Omo ayami o ja mo
Carry my cross mio samo
Being in this game for so long
Mo de sin para gan

Ologo forever
E go still set you know soon gan or later
Owo monwa mio le pa data
Kini iyami maje

Ginger me somebody make e ginger me
Makе I no sunle no go under ni
Lati 2:30 nimo tin taji

To my ghetto gees I am wantеd
And to my family I be god sent
Go harder or make I go home
Na still the same so me gaz to stay strong

Omo ayami o ja mo
Carry my cross mio samo
Being in this game for so long
Mo de sin para gan x3

Ologo forever
E go still set you know soon gan or later
Owo monwa mio le pa data
Kini iyami maje

Middle finger sawon haters
Lawton tiwonti underrate us
Biwon sardin gan Dey no fit Titus
One on one still gan Dey no fit fight us

I put my life on god
Bad energy comot
You know me I no fit lockup Sey
I no fit lockup Sey

When money Dey mowa available
Wonfe yo j kuro won deni ri esu
Su Gbengben no be bata jesu
Tepa mo gan mode jimasun. X2

Ginger me somebody make e ginger me
Make I no sunle no go under ni
Lati 2:30 nimo tin taji

Ginger Me Q&A

Who wrote Ginger Me's ?

Ginger Me was written by .

Who produced Ginger Me's ?

Ginger Me was produced by .

When did Lucky.Boy release Ginger Me?

Lucky.Boy released Ginger Me on Fri Feb 09 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com