GHETTO MAN YUTE by ODUMODUBLVCK
GHETTO MAN YUTE by ODUMODUBLVCK

GHETTO MAN YUTE

ODUMODUBLVCK

Download "GHETTO MAN YUTE"

GHETTO MAN YUTE by ODUMODUBLVCK

Release Date
Mon Oct 06 2025
Performed by
ODUMODUBLVCK
Produced by
Dave Nunes & DECSTER
Writed by
Dave Nunes & DECSTER & ODUMODUBLVCK

GHETTO MAN YUTE Lyrics

[Intro]
Yeah
(Decs motherf—)
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Ghetto man yute, man yute
[?] pass the igbo make I smoke abeg
Kala, kala

[Chorus]
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute
Quarter past two, I go track her, I no mind who
Na for her car park, mind you (OD)
I be like mumu, thank you
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute
Quarter past two, I go track her, I no mind who
Na for her car park, mind you
I be like mumu, thank you

[Post-Chorus]
Yeah
[?] (I dey for)
[?] (I dey for)

[Verse 1]
Yeah
I dey for Canada with plenty [?]
Dem dey offer me their cardigan
But na my shima bandana I tie for Coachella (I rather die)
Kala you be ganja man
Na when I smoke I dey think
Na when I kpef I [?]
Na when we high we dey reach o, at all, at all, we go dream
E go hundred thousand people
Many people want pimple surface on top of her nipple (Chai)
Very wicked evil
Nothing wey she do, all that she did was that she was beautiful
Call me boo, call me boo, baby gum body, gum body
You're edible, I'm telling you
My baby forgive me from within

[Chorus]
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute (My baby forgive me from within)
Quarter past two, I go track her, I no mind who (Come to me when you're sick)
Na for her car park, mind you (Na you I wan dey see)
I be like mumu, thank you

[Post-Chorus]
[?]

[Outro]
I dey like mumu
[?]

GHETTO MAN YUTE Q&A

Who wrote GHETTO MAN YUTE's ?

GHETTO MAN YUTE was written by Dave Nunes & DECSTER & ODUMODUBLVCK.

Who produced GHETTO MAN YUTE's ?

GHETTO MAN YUTE was produced by Dave Nunes & DECSTER.

When did ODUMODUBLVCK release GHETTO MAN YUTE?

ODUMODUBLVCK released GHETTO MAN YUTE on Mon Oct 06 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com