Rema, a passionate artist signed to Mavin Records, enhances the new song “FUN Lyrics” with his trademark fusion of sensual lyrics and energetic rhythms, further solidifying his rise to prominence in the music business worldwide.
Rema’s songwriting skills are on full display in the lyrics to “FUN,”...
[Intro]
(London)
Another banger
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), mhm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
[Verse 1]
I no get competition, my enemy na sapa (Say, na sapa)
Na why I gara (Na why I gara)
'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up, even though say sometimes it seems very hard
Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
M.I.A., email me, I can't give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping (Oya oh, I'm dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this (I do this)
[Verse 2]
O.Y.O, O.Y.O? (O.Y.O?)
The streets ain't got no love (No love)
Hm-hm, no matter what you do
People, dem must to talk
Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)
They go say you're the one who's immature
Like say na your fault (Fault)
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (No rush)
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault (Fault)
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping (Oh, I'm dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty)
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
FUN was written by Rema.
FUN was produced by ThisizLondon & AoD.
The cover art for “FUN” shows four figures joined in a circle, each transformed through a symbolic headpiece drawn from Rema’s personal and cultural mythology. One is Rema himself with his flowing hair, another the bat tied to his Benin roots, a third the Iyoba mask honoring the legacy of Benin arti...