Free by Olamide (Ft. Muyeez & Seyi Vibez)
Free by Olamide (Ft. Muyeez & Seyi Vibez)

Free

Olamide & Seyi Vibez & Muyeez

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Free"

Free by Olamide (Ft. Muyeez & Seyi Vibez)

Release Date
Thu Jun 19 2025
Performed by
OlamideSeyi Vibez & Muyeez
Produced by
larrylanes & Semzi
Writed by
Olamide & Muyeez & Seyi Vibez

Free Lyrics

[Intro: Olamide]
Semzi, Semz Bond
Oh, my God

[Chorus: Muyeez]
Left you a letter, I'll be back later
I've been chasing my paper
I be santa for the young ones
She turns like Shakira
Mo dẹ tẹ meter, ọmọ Naija le mi
Yeah, we young, we wild and free, yeah

[Verse 1: Seyi Vibez]
My name is Loseyi, I'm from Africa
I get Wells Fargo, ask my attorney
This kind money I get, need active management
I no be scientist but I get science
Darling, pray for me, boys dey internet
See wetin I don cause, wo kan ti mo dalè
Shot of tequila, champagne everywhere
Baby, smile for me, ọmọ Naija le mi
(En-en-en)

[Chorus: Muyeez]
Left you a letter, I'll be back later
I've been chasing my paper
I be santa for the young ones
She turns like Shakira
Mo dẹ tẹ meter, ọmọ Naija le mi
Yeah, we young, we wild and free, yeah

[Verse 2: Olamide]
If I no fit press meter, how I go take approach you?
Eyan, Osupa Saheed, I was worried, I had no shoes
They say eyin'kunle l'Ottawa, I see am for Canada
Olu we, jo, ba mi we backy, mi ko mo cana loud
Ghetto boy pelu Louis Vuitton Don (Don), wọn n wa mi l'Abu Dhabi
Ka'so bi like Pharell Williams, I dey shine 'cause I'm happy
Uh, wrist froze, peak clothes
Sick flows, these bros don't walk on tippy-toes
These foes they are this close to getting nowhere 'cause I'm done with the sick souls
Kickin' it with PJ like it's P.K
Been on replay like a love song by Enrique
Shit from Lagos to the UK
Rich paid, even for Abuja, you go think say I be Wike

[Chorus: Muyeez]
Left you a letter, I'll be back later
I've been chasing my paper
I be Santa for the young ones
She turns like Shakira
Mo dẹ tẹ meter (Te meter), ọmọ Naija le mi
Yeah, we young, we wild and free, yeah

[Verse 3: Muyeez]
Kini ko, what you know
It's a picture, make a pose
Come close, raise a toast
Good life, raise a toast
Enjoyment no dey kill person
Easy thing, I no want stressin'
Ah, make dem free person
Come to my party with your besties
Anoti, yeah, we young, wild and free, yeah
See money, see
Yeah, we young, wild and free, yeah

Free Q&A

Who wrote Free's ?

Free was written by Olamide & Muyeez & Seyi Vibez.

Who produced Free's ?

Free was produced by larrylanes & Semzi.

When did Olamide release Free?

Olamide released Free on Thu Jun 19 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com