Follow Me by Burna Boy
Follow Me by Burna Boy

Follow Me

Burna Boy * Track #4 On Naija Hits

Follow Me Lyrics

[Chorus]
Oti kon wan le le se oh
Iko kon wan le le se oh
Everybody wanna come follow me follow me
Follow me follow me follow me eh
Everybody wanna come follow me
Follow me follow me follow me follow me eh
Omo everything I do dem eh want to dey do
Dem eh try follow me follow me do
Everybody wanna come follow me follow me
Follow me follow me follow me eh
Ah ahh kan wan lese oh
Ah kan wan lese oh
Ah kan wan lese oh

[Verse 1]
They call me real don dondon I answer that
Don't fight port harcourt iya I answer that
Any boy rock high and I am eh run
Emi know say me stand like I answer that
And I no wan know
Me said I no wan know
If I dey lie make water carry me eh
Make water carry me eh gbi gbi
When me say chill it
Say that I here we can bell in
O boy you dey searching
We specialize in akokpa kwepi
We live in amo I’m ehin try take in
When me come come them think I’m an aqua
Na wokaka dey, nalai kimbama dana
Baby come today… You see

[Chorus]
Everybody wanna come follow me follow me
Follow me follow me follow me eh
Everybody wanna come follow me
Follow me follow me follow me follow me eh
Omo everything I do dem eh want to dey do
Dem eh try follow me follow me do
Everybody wanna come follow me follow me
Follow me follow me follow me eh
Ah ahh kan wan lese oh
Ah kan wan lese oh
Ah kan wan lese oh

[Verse 2]
No be say I no like unu
No be say I wan fight unu
Dema ride my style like bicycle
I no style like high school
Dema put on me style like biscuit
Any boy try me I tell em never risk it
Eeh you know say I ehin twist it
The time when me dey me know them oh like kiffy
When me come come them think I’m an aqua
Na wokaka dey, nalai kimbama dana
Baby come today… You see

[Chorus]
Everybody wanna come follow me follow me
Follow me follow me follow me eh
Everybody wanna come follow me
Follow me follow me follow me follow me eh
Omo everything i do dem eh want to dey do
Dem eh try follow me follow me do
Everybody wanna come follow me follow me
Follow me follow me follow me eh
Ah ahh kan wan lese oh
Ah kan wan lese oh
Ah kan wan lese oh

[Bridge]
And i no wan know
Me said I no wan know
If I dey lie make water carry me eh
Make water carry me eh
And I no wan know
Me said I no wan know
If I dey lie make water carry me eh
Make water carry me eh

Follow Me Q&A

Who wrote Follow Me's ?

Follow Me was written by Burna Boy.

Who produced Follow Me's ?

Follow Me was produced by Chimaga.

When did Burna Boy release Follow Me?

Burna Boy released Follow Me on Sun Jul 19 2015.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com