Folake by Boy Spyce
Folake by Boy Spyce

Folake

Boy-spyce

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Folake"

Folake by Boy Spyce

Release Date
Wed Jan 27 0202
Performed by
Boy-spyce
Produced by
Sparrq beatz
Writed by
Ayomikun Emmanuel Aro
About

“Folake,” tells the story of a pompous young lady whose reputation has been damaged by others because she refuses to give other guys a chance at a relationship, but Spyce views her differently ‘cause he’s in love with her.

The song serves as Boy Spyce’s first release since his self-titled EP, Boy S...

Read more ⇣

Folake Lyrics

[Intro]
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara

[Verse]
Automatic
You're romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

[Bridge]
Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ

[Outro]
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

Folake Q&A

Who wrote Folake's ?

Folake was written by Ayomikun Emmanuel Aro.

Who produced Folake's ?

Folake was produced by Sparrq beatz.

When did Boy-spyce release Folake?

Boy-spyce released Folake on Wed Jan 27 0202.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com