Phyno
Phyno
Phyno & P-Square
Phyno
Phyno
Phyno
Phyno & Burna Boy & M.I Abaga
Phyno
Phyno & 2Baba & Flavour
Phyno
Phyno
Phyno
Phyno & DeCarlo & Mr Eazi
Phyno
Phyno & Onyeka Onwenu
Phyno & Olamide
Phyno & Zoro & Tidinz
Phyno
Phyno & Burna Boy
Phyno
The song is about how the babe he is into is all about his money, he recruits the Chop my money duo
P-Square - Chop my money
—
Genius
Ay ay, ay ay (hey, hey!) / Ayy (hey, hey!) / E get this fine lady, her body na die Nnwa baby / We suppose to live like family 'ey, I know dey lie (no dey lie) / T...
[Intro]
My fiancé
You no be Beyoncé
(Chris Stringz)
Finance eh
Na so
[Verse 1: Mr P]
Tell her say you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
Nobody go call you honey
Biakenenu, Okwu ego
Imakwana odi egwu oh
Eh ijikwa ego, ribe ego nunu
[Chorus: Mr P]
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
[Verse 2: Phyno]
Oge nna agba boy na nke oga Cele
Emeetrem asa afa ya bu Ebere
Ngwa na ofu mbosi oga afum na?
Osim nje zuo ike nneediri ekpere
Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho
And nna ahustle enwelom ogboho
Osi nam di local na bu onye ime obodo
Na mu erulo level ya, Abum Olodo
Atiki to si nai, nwa is nothing
Imana enyerem ego, onyem nothing
Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting
Abialum for lace oresim cotton
Even after all my spending ya akpachie
Anwagom ikem Ebere ya gazie
Irichagonumu turapumu okwaya
Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa
[Chorus: Rudeboy]
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh eh
Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori)
Na financial woman be that, relax oh eh
[Verse 3: Rudeboy]
Cut your coat according to size
No enter river, open your eyes
Make you no be like hypnotize
My brother hustle hustle am tight
If you see this lady
She be natural accountant, eh
Financial accountant (eh)
Emotional accountant
If you tell her sey you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
Nobody go call you honey
If she come know say you don get money
That day you be sweetest honey
Everything na jolly jolly
Ribe egonunu
[Chorus: Rudeboy]
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori)
Na financial woman be that, relax oh eh
[Verse 4: Phyno]
Uwanuwa dicha one kind
Gbawambo enwelo onye ga aghasa God’s plan
Ichta aku everything go follow one time
By then ighota na agaracha must come back
Hapu okwu
Owu oku mere ka mmara ife
Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike
Mana kita muputa nsi everybody taba ife
I’m living good now nkem oga adizi iche
Kita wey I get better girl (ewu)
Ebele ana esendzirim mail (ewu)
Sim odi kamu echefugokwa then
Ichefucha koni kola then (ewu)
Hey, kita she wan okolopi
Ona akpo di boy now ka anyi se okolobi
I don hustle tight
Now wey I don make the money
Ebere ana achozim ka Yemi si acho Johnny
[Chorus: P-Square, Phyno]
Iworiwo oh oh (onwebedi ihe ifu)
Na financial woman be that, relax oh eh
Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori)
Na financial woman be that, relax oh eh (olololololo)
Iworiwo oh oh (ololololo)
Na financial woman be that, relax oh
Iworiwo oh oh (wori, wori, wori, wori)
Na financial woman be that, relax oh
[Outro: P-Square]
Iworiwo ribe egonu
Iworiwo, taba egonu
Na so oh
Financial Woman was produced by Chris Stringz.
Phyno released Financial Woman on Tue Nov 01 2016.